Dressing room talk after the match between barca vs chelsea

Date: 25-04-2012 10:25 am (13 years ago) | Author: eze
- at 25-04-2012 10:25 AM (13 years ago)
(m)
DRESSING ROOM CONVERSATION AFTER THE LOSS @ new camp
***********
XAVI: Mehn dis match swallow mε one kind sha mαke ℓ̊ ₪☺ lie.

INIESTA: My broda shame catch mε sef big time O°˚˚˚.

XAVI: But why chealse dey always fall our hand everytime nau.

FABREGAS: ₪ah fool dem be jor, ℓ̊ no blame am. ₪ah Messi wey see match com tire nah him ℓ̊ blame.

PIQUE: Thank God say our yeye keeper injure me, τнατ monster dem Dεγ call torres ƒσя too yeye mε in front of my Girlfriend- Shakira.

PUYOL: messi nan just fool, imagine say dat fool go play penanty meet ba.. No world best for ram again, rolando do take over

KEITA: Well ℓ̊ still thank God say ℓ̊ no quick enter d match, e ƒσя toOoº pain me pass una.

MESSI: Wetin pain mε pass βε sąƔ nah club wey no even get coach com win us, chai Madrid must cry on tomorrow mehn.
BUSQUET: But their goalkeeper try sha mαke We ₪O lie, at least him beta pass our own Apere keeper wey ₪☺ fit stop ordinary one yeye chance wey dem get.
DANI ALVES: ℓ̊ beta pass our keeper by far sef, mscheeeeeeeeeeeeeeew. Furk barca with dere ojoro (n).they are beat abl

Posted: at 25-04-2012 10:25 AM (13 years ago) | Newbie
- zeigbo at 2-05-2012 12:16 PM (13 years ago)
(m)
Lol

Posted: at 2-05-2012 12:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Idbabe at 7-05-2012 02:50 PM (13 years ago)
(f)
joke noni
Posted: at 7-05-2012 02:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-05-2012 09:51 AM (13 years ago)
(m)
L̃̾Õ☺Õ̾Ô=D:D=));)ÕÔ☺ÔÕ̾L̃̾ =))º°˚˚˚
°ºнaĦaнaº°˚˚˚....=)) =)) =)) laffº°˚ ˚
°º≈wanº°˚ ˚°º≈tearº°˚ ˚°º≈myº°˚
˚°º≈belleº°˚ ˚°º≈=)) =)) =))=))

Posted: at 8-05-2012 09:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ciousman at 9-05-2012 04:06 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-05-2012 04:06 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 9-05-2012 05:07 PM (12 years ago)
(m)
Bongo Undecided Undecided

Posted: at 9-05-2012 05:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 9-05-2012 06:37 PM (12 years ago)
(m)
i just dey waka dey laff dey go
Posted: at 9-05-2012 06:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 10-05-2012 12:31 PM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 10-05-2012 12:31 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 14-05-2012 06:35 PM (12 years ago)
(m)
Yeye

Posted: at 14-05-2012 06:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 29-05-2012 03:40 PM (12 years ago)
(m)
i saw
Posted: at 29-05-2012 03:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-05-2012 03:18 AM (12 years ago)
(m)
crad or crab or cat which 1 u dey answer don't tell me say na ur joke b dis o?

Posted: at 30-05-2012 03:18 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 30-05-2012 03:26 AM (12 years ago)
(m)
abeg forget dat guy
Posted: at 30-05-2012 03:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-05-2012 03:27 AM (12 years ago)
(m)
ok

Posted: at 30-05-2012 03:27 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 30-05-2012 09:35 AM (12 years ago)
(m)
Undecided

Posted: at 30-05-2012 09:35 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- crad at 30-05-2012 09:51 AM (12 years ago)
(m)
@ expert  wh☺ come get the joke?
Posted: at 30-05-2012 09:51 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ExpertTbright at 30-05-2012 12:14 PM (12 years ago)
(m)
so na ur yoke b dis? i ce

Posted: at 30-05-2012 12:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 30-05-2012 12:20 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 30-05-2012 12:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions