rezimero at 23-02-2009 07:24 PM (16 years ago) (m) Reply |
Reziiiiiiiiii, see as u just fall this guy hand!!!! Posted: at 23-02-2009 08:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 23-02-2009 08:21 PM (16 years ago) (m) Kido n iphie una smoke grass? Abi wetin concern okada man wit seatbelt na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 23-02-2009 08:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kido n iphie una smoke grass? Abi wetin concern okada man wit seatbelt na.
Iphie no dey smoke grass, na only Kido i dey suspect!!!! But wetin come dey worry iphie sef? Posted: at 24-02-2009 12:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kido n iphie una smoke grass? Abi wetin concern okada man wit seatbelt na.
Iphie no dey smoke grass, na only Kido i dey suspect!!!! But wetin come dey worry iphie sef? i think say na u dey worrry her.. Posted: at 24-02-2009 03:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 24-02-2009 08:58 AM (16 years ago) (f) Kido n iphie una smoke grass? Abi wetin concern okada man wit seatbelt na.
Iphie no dey smoke grass, na only Kido i dey suspect!!!! But wetin come dey worry iphie sef? i think say na u dey worrry her.. tell am...............av been telling him.........he tripping me two mush jo..............o n fi mi sako Posted: at 24-02-2009 08:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kido n iphie una smoke grass? Abi wetin concern okada man wit seatbelt na.
Iphie no dey smoke grass, na only Kido i dey suspect!!!! But wetin come dey worry iphie sef? i think say na u dey worrry her.. tell am...............av been telling him.........he tripping me two mush jo..............o n fi mi sako oh ok, no vex oh! collect my house description for emma, but no let am show u the house oh! come by yourself, remember, 2 na company, 3 na "gbogbo ero" Posted: at 24-02-2009 09:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 24-02-2009 09:20 AM (16 years ago) (f) Kido n iphie una smoke grass? Abi wetin concern okada man wit seatbelt na.
Iphie no dey smoke grass, na only Kido i dey suspect!!!! But wetin come dey worry iphie sef? i think say na u dey worrry her.. tell am...............av been telling him.........he tripping me two mush jo..............o n fi mi sako oh ok, no vex oh! collect my house description for emma, but no let am show u the house oh! come by yourself, remember, 2 na company, 3 na "gbogbo ero" God 4bid.................emma sabi ya house..............my mama tell me say make i no dey go dat kind house............say na house wey only man dey leave there make i dey go...............nd if anoda man show me road dat na bad condision................@EMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMmmmmmmmmmmmmmma u sabi him house Posted: at 24-02-2009 09:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
mollyB at 24-02-2009 10:46 AM (16 years ago) (m) nice one,where is d source? Posted: at 24-02-2009 10:46 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
size1 at 24-02-2009 02:43 PM (16 years ago) (m) tel am nw degr8 Posted: at 24-02-2009 02:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tell am wetin? make she ask me for english! abeg! Posted: at 24-02-2009 04:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 24-02-2009 04:45 PM (16 years ago) (f) Tell am wetin? make she ask me for english! abeg!
wikipedia definition of source: wikipedia talk say source na #1. root #1. idi #2. Origin #2. Ori #3. starting point #3. Ibere #4 em em em em etc Posted: at 24-02-2009 04:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tell am wetin? make she ask me for english! abeg!
wikipedia definition of source: wikipedia talk say source na #1. root #1. idi #2. Origin #2. Ori #3. starting point #3. Ibere #4 em em em em etc hehehehehe Posted: at 24-02-2009 04:51 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 24-02-2009 04:54 PM (16 years ago) (f) Tell am wetin? make she ask me for english! abeg!
wikipedia definition of source: wikipedia talk say source na #1. root #1. idi #2. Origin #2. Ori #3. starting point #3. Ibere #4 em em em em etc hehehehehe  is not lafmataz jare awe na seros busness Posted: at 24-02-2009 04:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tell am wetin? make she ask me for english! abeg!
wikipedia definition of source: wikipedia talk say source na #1. root #1. idi #2. Origin #2. Ori #3. starting point #3. Ibere #4 em em em em etc \good! u don get your answer na, persin wey dey ask fr source! Posted: at 24-02-2009 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |