





Posted: at | |
Quote from: open_reality on 6-05-2012 07:17 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() phyuk all haters.........i still remain who i am.
| |||||
i rebuke boko haeam iN JESUS NAME Reply
| |||||
i rebuke boko haRam iN JESUS NAME Reply
| |||||
Quote from: phyukinjoe2 on 6-05-2012 07:30 PM xup fine gurl......happy sunday. ![]() ![]() happy sinday dear ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: phyukinjoe2 on 6-05-2012 07:30 PM xup fine gurl......happy sunday. ![]() ![]() happy sunday dear ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 6-05-2012 05:24 PM Abeg shut up!! Wetin be Allah? we dey talk about something important, u dey talk about arabic bingo. Abeg enter bush! ![]() ![]() ![]() Open nwa oma how are u doing ? its been quite an age its like u took a break from NP !!!!! don,t mind the idiot . YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
Quote from: steveoneal on 6-05-2012 11:58 AM IF THAT MOTHERfcukER CALLED ABRAHAM HAD NOT SLEPT WITH HIS SLAVE; SHE WOULDNT HAVE PRODUCE THIS CURSED LINEAGE AND GENERATIONS OF TERRORISTS;;;;; THE MOMENT ISLAM CAME TO THE WORLD;; THE WORLD IS DOOMED!!!! I NEED MASSIVE NUCLEAR CLEANSING OF THESE PEOPLE CALLED ISLAMISTS ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: gastro on 6-05-2012 03:04 PM From where this one came out ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: open_reality on 6-05-2012 05:14 PM EXPIRED HARLOTS not virgins. you funny ohhh i dey fine thank you dear ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hw u dey miss? ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: open_reality on 6-05-2012 05:24 PM Abeg shut up!! Wetin be Allah? we dey talk about something important, u dey talk about arabic bingo. Abeg enter bush! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: open_reality on 6-05-2012 05:43 PM by their 'tooths' ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 6-05-2012 05:24 PM Run away love........hw fr.....i saw one of ur quote in response to my comment....but luckily for u....i was banned den and was unable to make a response.........I dey watch u ooooo See this guy oohh,My babe na im U dey call Love 4 my presence !!! Take style talk say you dey interested in my woman,dat one i go understand am clearly!!! Maybe Na im make U dey always attack me,dey write those nasty things wey u dey call English,U wan use am entice my babe abi? Gastro,phyukingJoe and Solidstone Una dey here goat dey born pikin with rope wey dey im neck,una no talk. Una no be brothers keep again? Ok naa,i trust her shaa. Person wey no know person dey call am im friend.
| |||||
Quote from: open_reality on 6-05-2012 05:28 PM LOL ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() My Choko Milo no talk too much. Leave him for me,na my boi i know how to handle am.I dey write like every other person wey dey for NP becos na 4 NP wey day,no be exam hall.Make im wait till we enter exam hall,dat time i go write like person wey dey for exam hall wey dey target A or B. Na dis im over sabi dey put am for wahala everyday for hia.If im wan start again,make im bring am Up,i dey hai no leave no transfer.
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-05-2012 09:10 PM See this guy oohh,My babe na im U dey call Love 4 my presence !!! Take style talk say you dey interested in my woman,dat one i go understand am clearly!!! Maybe Na im make U dey always attack me,dey write those nasty things wey u dey call English,U wan use am entice my babe abi? Gastro,fcukingJoe and Solidstone Una dey here goat dey born pikin with rope wey dey im neck,una no talk. Una no be brothers keep again? Ok naa,i trust her shaa. Person wey no know person dey call am im friend. No no no my brother no bi soo ,we are ur brothers and never disapoint u ,i m still observing his movement towards open nwa oma, trust ur guys, no body tries that area without being dealt with. kedu ka imere ? udo nwanne ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
Quote from: gastro on 6-05-2012 07:53 PM Open nwa oma how are u doing ? its been quite an age its like u took a break from NP !!!!! don,t mind the idiot . Onyem ohh,e go better for you. Happy New week with Plenty luck.I Say make i shake ur area small shaaa, i hope say hope dey. You see dat baby,na my babe,i no take am play,You know naaa
| |||||
Quote from: gastro on 6-05-2012 09:19 PM No no no my brother no bi soo ,we are ur brothers and never disapoint u ,i m still observing his movement towards open nwa oma, trust ur guys, no body tries that area without being dealt with. kedu ka imere ? udo nwanne ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I know nwanne,i don first greet u before,but i be like say ur own greeting con first reach b4 my own,i don talk say e go better for u everyday.E go better for your mama,E go better for your papa,E go better for your woman,E go better for your brothers,E better for ur sis dem,all ur people wey wish u well,i go better for dem. E go better for me too,and E go better for my Reality too!!!
| |||||
The Bible says that the devil is like a roaring lion (1 Peter 5: Reply![]()
| |||||
Quote from: jeromchis on 6-05-2012 04:49 PM Yes u got it right...the indecisive and confused yoruba's thought is about been clever ... A1 naija is now all about what u have contributed to the nations benefit not smart or how criminal minded u are.. we are way too forward in advancement to make life easy and happy for the few days we have left on earth and future... hausa malam never know what life is all about...no foundation,no volunteer,no missionary,no life aid...just living odd set of people ... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-05-2012 09:25 PM I know nwanne,i don first greet u before,but i be like say ur own greeting con first reach b4 my own,i don talk say e go better for u everyday.E go better for your mama,E go better for your papa,E go better for your woman,E go better for your brothers,E better for ur sis dem,all ur people wey wish u well,i go better for dem. E go better for me too,and E go better for my Reality too!!! Oh nwanne All this prayer for me alone, God don bless u already, but e go bless you uncountable times more !!!In jesus name amen YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
|
EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)