crazy tatoo - 2

Date: 19-02-2009 12:08 pm (16 years ago) | Author: kolawole idowu
- at 19-02-2009 12:08 PM (16 years ago)
(m)
abeg, how about dis wan?...

 Grin

[attachment deleted by admin]

Posted: at 19-02-2009 12:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- onyinyenaija at 19-02-2009 12:16 PM (16 years ago)
(f)
kido you know where dem dey do these tattoos... i for check that no.2 ... Grin
Posted: at 19-02-2009 12:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 19-02-2009 12:23 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 19-02-2009 12:16 PM
kido you know where dem dey do these tattoos... i for check that no.2 ... Grin



onyin call my private numba make i tell yu... Grin
Posted: at 19-02-2009 12:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 19-02-2009 12:29 PM (16 years ago)
(f)
which style wey u sef get for ur bodi na??
Posted: at 19-02-2009 12:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 19-02-2009 12:42 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 19-02-2009 12:23 PM
Quote from: onyinyenaija on 19-02-2009 12:16 PM
kido you know where dem dey do these tattoos... i for check that no.2 ... Grin



onyin call my private numba make i tell yu... Grin



na bedroom tin
Posted: at 19-02-2009 12:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 19-02-2009 12:47 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: size1 on 19-02-2009 12:42 PM
Quote from: kido123 on 19-02-2009 12:23 PM
Quote from: onyinyenaija on 19-02-2009 12:16 PM
kido you know where dem dey do these tattoos... i for check that no.2 ... Grin



onyin call my private numba make i tell yu... Grin




na bedroom tin

na u sabi
Posted: at 19-02-2009 12:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 19-02-2009 01:31 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 19-02-2009 12:29 PM
which style wey u sef get for ur bodi na??

i fit show you if yu want.... Grin
Posted: at 19-02-2009 01:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 19-02-2009 01:35 PM (16 years ago)
(m)
Who dey mak noise 4 here self?

Posted: at 19-02-2009 01:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 19-02-2009 01:59 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 19-02-2009 01:35 PM
Who dey mak noise 4 here self?

na GWHY Grin
Posted: at 19-02-2009 01:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 19-02-2009 02:09 PM (16 years ago)
(m)
dGuy, hw far? yu don finish ur drugs so?... why yu come dey make noise still dey ask who dey make noise? hw e dey do yu for bodi?...
Posted: at 19-02-2009 02:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 19-02-2009 02:14 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on 19-02-2009 02:09 PM
dGuy, hw far? yu don finish ur drugs so?... why yu come dey make noise still dey ask who dey make noise? hw e dey do yu for bodi?...

abeg help us ask am well well
Posted: at 19-02-2009 02:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 19-02-2009 02:17 PM (16 years ago)
(m)
i don ask am jare...
Posted: at 19-02-2009 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 20-02-2009 02:31 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 19-02-2009 12:16 PM
kido you know where dem dey do these tattoos... i for check that no.2 ... Grin

onyin..u like am..abi u wan do am.. Wink
Posted: at 20-02-2009 02:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edwizzie at 20-02-2009 02:51 AM (16 years ago)
(m)
Wow! na there you go fear tatoo na.
Posted: at 20-02-2009 02:51 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 20-02-2009 11:39 AM (16 years ago)
(m)
abi yu want?
Posted: at 20-02-2009 11:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 20-02-2009 03:11 PM (16 years ago)
(m)
people where una dey make una kom see prayer warrior don turn ashewo
Posted: at 20-02-2009 03:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply

Featured Discussions