niger police get record on used bullet! Posted: at 13-05-2012 09:22 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 13-05-2012 09:22 AM (12 years ago) (m) nigeria police no know how many them dey use in a day..some of them dey carry their own bullet come from house sef.. Posted: at 13-05-2012 09:22 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
steveoneal at 13-05-2012 09:49 AM (12 years ago) (m) BUNDESPOLIZEI THE MOST RESPECTED POLICE FORCE IN THE WHOLE OF EUROPE;;;; DEM GET CRAZE LIKE SHIT; AND phyukING DISCIPLINED;;; Posted: at 13-05-2012 09:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steveoneal at 13-05-2012 09:53 AM (12 years ago) (m) OUT OF THOSE 6 KILLED WAS A NIGERIAN;;;;SO SAD;;; BUT CANT BE COMPARED WITH HOW MANY LIVES WE LOSE EVERY YEAR IN THE HANDS OF OUR OWN POLICE;;; Posted: at 13-05-2012 09:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
malvin2525 at 13-05-2012 10:05 AM (12 years ago) (m) Posted: at 13-05-2012 10:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sakpan at 13-05-2012 10:25 AM (12 years ago) (m) una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
na every time Coffee dey comot for your nose? If you don't have any good comment to write here you better hold your self!
SMark Posted: at 13-05-2012 10:25 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dat figure is wat a nigerian policeman uses daily:)
dats just wat one police man uses a day sef Posted: at 13-05-2012 10:27 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smile77 at 13-05-2012 11:48 AM (12 years ago) (m) good Posted: at 13-05-2012 11:48 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 13-05-2012 11:52 AM (12 years ago) (m) Nigeria Police use 5,000 bullets per day.... 2000 for warning shots, 1500 for innocent protesters, 200 for students' aluta, 1000 sold to armed robbers, 100 for clearing way for politicians, 150 for cover ups, 49 for wrongly paraded Boko Haramist, 1 for the real Boko Haramist can you see the difference? na 7up
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 13-05-2012 11:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
navygee at 13-05-2012 11:55 AM (12 years ago) (m) No gun shots have been fired in 9ja last year till date Or what do you think? Posted: at 13-05-2012 11:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
docjoka at 13-05-2012 12:10 PM (12 years ago) (m) IT MEANS THEY HAVE GOOD CONTROL OF CRIME. Posted: at 13-05-2012 12:10 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nigeria police no know how many them dey use in a day..some of them dey carry their own bullet come from house sef..
Posted: at 13-05-2012 12:14 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
barryjhnny at 13-05-2012 12:42 PM (12 years ago) (m) how did that become our problem ,they can go to hell. Posted: at 13-05-2012 12:42 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
idealism at 13-05-2012 12:44 PM (12 years ago) (m) una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
guy take this your coffee easy oooh ...or shebi u nor know say e get side effect  anyway sha e still they ? Posted: at 13-05-2012 12:44 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
idealism at 13-05-2012 12:44 PM (12 years ago) (m) Noted!!!! Posted: at 13-05-2012 12:44 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ifemylove at 13-05-2012 12:51 PM (12 years ago) (f) dat 1 no reach only one 9ja police 4 one week Posted: at 13-05-2012 12:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fabilo at 13-05-2012 01:21 PM (12 years ago) (m) hahahahahahaha my neibor wey b police dey bring 6000 bullets cum house Posted: at 13-05-2012 01:21 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
faisalng at 13-05-2012 01:28 PM (12 years ago) (m) IN NAIJA WE DON'T HAVE RECORD OF THE BULLET WE SHOT A DAY. Posted: at 13-05-2012 01:28 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
nonsovin at 13-05-2012 02:44 PM (12 years ago) (m) Breaking news Breaking news Breaking news Inspector general of police in Nigeria just release his own now...... watch out...5,million Bullet are wasted to an innocent citizen,20thousand was used in suspect,2million were injured while 5million are dead.thank you nigeria and remain a law abiding citizen of our nation and report any criminal case to a nearest police station. K O D D O S T O Y O U !  Posted: at 13-05-2012 02:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
engrtope at 13-05-2012 03:02 PM (12 years ago) (m) una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
You want to be noticed ko? Posted: at 13-05-2012 03:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |