Joxcel at 16-05-2012 11:18 PM (12 years ago) (f)
Teacher:what's a periods? Student:i dnt know but i think it's very dangerous cos when my sister said she havn't seen her period 4 5months,my mum fainted,my dad had hearth attack and our driver ran away
Post Reply
Posted: at 16-05-2012 11:18 PM (12 years ago) | Newbie
zeigbo at 16-05-2012 11:56 PM (12 years ago) (m)
Hoihoihoihoi joke of the month
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 16-05-2012 11:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply Joxcel at 17-05-2012 01:04 PM (12 years ago) (f)
Abeg njoy,i bin dy evn tink say e b pb4 sef
Posted: at 17-05-2012 01:04 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
dis is nice and not pb4.......but e don teey wey dem post am last................so it is a very mind refreshing...........I like it
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 17-05-2012 01:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 17-05-2012 03:09 PM (12 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 17-05-2012 03:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply terryworld at 17-05-2012 06:12 PM (12 years ago) (m)
nice koke
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 17-05-2012 06:12 PM (12 years ago) | Hero
Reply
stephen dis 1 wey I take style talk am.., u no like am?.............u just come drop everything gbozaa
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 17-05-2012 06:13 PM (12 years ago) | Hero
Reply
if u wan toast am tell me i go help u
u no well
....na u dey help pple toast woman like say u get degree 4 toasting.......wetin u wan help toast sef
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 17-05-2012 06:33 PM (12 years ago) | Hero
Reply Joxcel at 17-05-2012 07:55 PM (12 years ago) (f)
Na who b d wine 4 here wey dem want toast? I go folo toast oo
Posted: at 17-05-2012 07:55 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
EVRY BODY SHUT Up
Posted: at 17-05-2012 08:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply zeigbo at 17-05-2012 09:14 PM (12 years ago) (m)
Yeye
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 17-05-2012 09:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply kaycee22 at 17-05-2012 10:20 PM (12 years ago) (m)
ogbono
Posted: at 17-05-2012 10:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply zeigbo at 17-05-2012 10:42 PM (12 years ago) (m)
Na who b d wine 4 here wey dem want toast? I go folo toast oo
Na u nah
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 17-05-2012 10:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
Na u nah
zeigbo na longer throat dey worry u.........4 ur info, she no be wine........she be my queen
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 18-05-2012 07:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 18-05-2012 07:37 PM (12 years ago) (m)
Ok I hear u sir
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 18-05-2012 07:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
Ok I hear u sir
gud
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 18-05-2012 07:51 PM (12 years ago) | Hero
Reply chummyli at 18-05-2012 08:16 PM (12 years ago) (f)
Hahahahaaa nice joke, I go make u my secretary
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 18-05-2012 08:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
Hahahahaaa nice joke, I go make u my secretary
4 wat kwanu?? abeg she no bid dat ur offer.......u can be everything.., no prob
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 18-05-2012 09:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply chummyli at 18-05-2012 09:08 PM (12 years ago) (f)
Jossy I no ask oooo abi u de use style de beg me to promote u from d toilet cleaner?
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 18-05-2012 09:08 PM (12 years ago) | Hero
Reply
Jossy I no ask oooo abi u de use style de beg me to promote u from d toilet cleaner?
hehehe..,laff wan tear my left nyash.........abi na mi go give u job.........no be u dey pack shit when d toilet full
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 18-05-2012 09:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply