money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
Posted: at | |
Quote from: ironlady on 5-06-2009 01:27 PM hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 02:49 PM Quote from: ironlady on 5-06-2009 01:27 PM hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey? make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe
| |||||
Quote from: favourtee on 5-06-2009 03:13 PM Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 02:49 PM Quote from: ironlady on 5-06-2009 01:27 PM hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey? make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe
| |||||
your Excelency Presido Kristiantus Reply
| |||||
Quote from: Pires07 on 4-03-2009 06:11 PM haba. there r many tins to do na 1. open a different bank accounts for my dad, mum, wife, sons, daughters, brothers, sisters... 2. Change d Federal State capital from Abj to Anambra. 4. open my own account for swizz (secret one) 5. Buying Chelsea from Ibrahimovick will not be a bad idea, or wot do u tink? how many hrs reamain, brb. Stingy pikin.........
| |||||
Quote from: favourtee on 5-06-2009 03:13 PM Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 02:49 PM Quote from: ironlady on 5-06-2009 01:27 PM hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey? make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi
| |||||
krist u want to make emmy ur special advisor abi ok as the vice president of the federation i object to that aproval, ah ah what do u mean? ehn so emmymth of all people will be ur special adviser, so that one day e will wake up and advise u to sell naija olorun maaje ohh Reply
| |||||
mumu boysz Reply
| |||||
abi Reply
| |||||
tha's going to be a really strong thing........ but any how. me and you chop the money 2ugader Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ironlady on 6-06-2009 02:58 PM Quote from: favourtee on 5-06-2009 03:13 PM Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 02:49 PM Quote from: ironlady on 5-06-2009 01:27 PM hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey? make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi leave her jor
| |||||
Quote from: favourtee on 7-06-2009 12:41 AM Quote from: ironlady on 6-06-2009 02:58 PM Quote from: favourtee on 5-06-2009 03:13 PM Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 02:49 PM Quote from: ironlady on 5-06-2009 01:27 PM hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey? make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi leave her jor tell him oo
| |||||
Quote from: teeco on 5-06-2009 05:56 PM your Excelency Presido Kristiantus ![]() ![]() ![]() chieee... my communication minister... how you dey?
| |||||
Quote from: quinzee4me on 6-06-2009 04:49 PM krist u want to make emmy ur special advisor abi ok as the vice president of the federation i object to that aproval, ah ah what do u mean? ehn so emmymth of all people will be ur special adviser, so that one day e will wake up and advise u to sell naija olorun maaje ohh ![]() ![]() ![]() object wetin? e be like say you want make i terminate your appointment as vice presido... na you go tell me who to appoint?... take time ooo..
| |||||
cool, Mr. presido Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 7-06-2009 12:41 AM Quote from: ironlady on 6-06-2009 02:58 PM Quote from: favourtee on 5-06-2009 03:13 PM Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 02:49 PM Quote from: ironlady on 5-06-2009 01:27 PM hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey? make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi leave her jor
| |||||
Cool down Mr. Presido u dont have to put ur hand inside this issue, when minister of defence login we would handle dem, na bad belle go kill dem Reply
| |||||
who? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 8-06-2009 03:06 PM who? emmy large, how you dey?
| |||||
i dey fine and u? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech