Posted: at | |
| |||||
Quote from: emmymth on 18-05-2009 02:16 PM make una direct d poor guy 2 im location nah. make him go explain for police station first, from there they can direct him to him location..
| |||||
krist dont worry make dem direct am cum my house cos i dey hungry for that thing by the time i help am cum e go remember im direction without being directed Reply
| |||||
Quote from: quinzee4me on 18-05-2009 04:01 PM krist dont worry make dem direct am cum my house cos i dey hungry for that thing by the time i help am cum e go remember im direction without being directed kia quinzee, you don yaama..... huh...if you do that to am, him go just lose him memory patapata....
| |||||
Quote from: emmymth on 18-05-2009 02:16 PM make una direct d poor guy 2 im location nah. u know wey him dey..i use my navigator trace him
| |||||
Quote from: quinzee4me on 18-05-2009 04:01 PM krist dont worry make dem direct am cum my house cos i dey hungry for that thing by the time i help am cum e go remember im direction without being directed quinzeee lady ..i hail oo
| |||||
Quote from: Kristiantus on 18-05-2009 04:10 PM Quote from: quinzee4me on 18-05-2009 04:01 PM krist dont worry make dem direct am cum my house cos i dey hungry for that thing by the time i help am cum e go remember im direction without being directed kia quinzee, you don yaama..... huh...if you do that to am, him go just lose him memory patapata....
| |||||
ino fair, see as una dey treat one of goats wey escape yesterday. And i thought u guys were my friends Reply
| |||||
who u dey call goat abeg? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: Ninky on 20-05-2009 04:02 PM ino fair, see as una dey treat one of goats wey escape yesterday. And i thought u guys were my friends chieee.... chinekenna.... ![]() ![]() ![]() na KleverC you dey call goat? Lord have mercy..... ![]() ![]() ![]()
| |||||
leave her,until kleverC cum see d post ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
goodmorning forumites ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
i swear with the head of the most handsome Golli.............chimpa on planet earth, Replyi no call anybody Goat
| |||||
Quote from: Ninky on 21-05-2009 01:13 PM i swear with the head of the most handsome Golli.............chimpa on planet earth, i no call anybody Goat ![]() ![]() ![]()
| |||||
dats serious Reply
| |||||
ewwsssssssssssszzzz!!d lost boy don chop person clit n su ck honeypot well so him don no road Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 22-05-2009 02:35 AM ewwsssssssssssszzzz!!d lost boy don chop person clit n su ck honeypot well so him don no road ironmama, you don corrupt me finish ooo... ![]()
| |||||
i know thats wat u like hearing Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 22-05-2009 10:40 AM i know thats wat u like hearing ![]() ![]() ![]()
| |||||
hehe..... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)