Posted: at | |
| |||||
where u dey run to na? Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 13-05-2009 05:05 PM where u dey run to na? wetin? ![]() you want make iphie meet two of us for here.... which explaination i go give to am...
| |||||
u know now.. Replyjustr ..u know
| |||||
Quote from: favourtee on 13-05-2009 05:07 PM u know now.. i no know ooo...justr ..u know abeg give me my shirt make i dey go....
| |||||
i never reach that side.. Replyyou are too forward,,
| |||||
Quote from: favourtee on 13-05-2009 05:15 PM i never reach that side.. too forward ko, too backward ni...you are too forward,, i say i wan to dey go.... ![]()
| |||||
no forget finish ya pure water sha oo Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 13-05-2009 05:19 PM no forget finish ya pure water sha oo pure water? i no drink again... i dey go be dat.
| |||||
dey go, i go kip am for u for next time.. Reply
| |||||
wait u forgot ur boxer Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 13-05-2009 05:29 PM wait u forgot ur boxer huh?oooooooooooooooooooooooooooohhhh.... give me make i comot for here quick quick.. na which time the thing (boxer) comot for my bodi sef? ![]()
| |||||
cum pastor KRIS........oooooooo, so u wan cum tell me say u no know wen ur boxer cumot ur waist. Replyfinally u dey pour me cold WATER
| |||||
EWW Reply
| |||||
Quote from: Ninky on 14-05-2009 12:19 PM cum pastor KRIS........oooooooo, so u wan cum tell me say u no know wen ur boxer cumot ur waist. finally u dey pour me cold WATER ![]() ![]() ![]() chieee., i don suffer for dis world.... ninky, which kin accusation be dis... me dey pour you cold water? shey na for your dream ni? e be like say you want make i pour you hot palm oil.... inshort cum.... i say cum.
| |||||
Quote from: size1 on 14-05-2009 12:43 PM EWW sizey! wetin be dat? you see ghost.....
| |||||
Quote from: Kristiantus on 14-05-2009 12:45 PM Quote from: size1 on 14-05-2009 12:43 PM EWW sizey! wetin be dat? you see ghost.....NINKY DON LILY LOTIN FINISH
| |||||
Quote from: size1 on 14-05-2009 12:48 PM Quote from: Kristiantus on 14-05-2009 12:45 PM Quote from: size1 on 14-05-2009 12:43 PM EWW sizey! wetin be dat? you see ghost.....NINKY DON LILY LOTIN FINISH ![]() ![]() ![]() how manage? sizey, how you take know... ![]()
| |||||
krist she don cary komnome huk u Reply
| |||||
Quote from: size1 on 14-05-2009 01:45 PM krist she don cary komnome huk u wetin be komnome? ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)