Clerk: Sir, vitamin.A, B or C?
Mr. Bean: Any will do,
my grandson doesn't know the alphabet yET
Posted: at | |
Clerk: Sir, vitamin.A, B or C? Mr. Bean: Any will do, my grandson doesn't know the alphabet yET
| |||||
na whaoooo Reply
| |||||
hehehehhehehehe Reply2.0.
| |||||
Indecent dresin,guy internet access dey kirikiri? ReplyDis 1 wey u no wear cloth. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 8-03-2009 02:22 PM Indecent dresin,guy internet access dey kirikiri? Dis 1 wey u no wear cloth. guy u sure say u sabi read & write. Abeg space still de for psykolomental clinic ur yan no make sense
| |||||
if i talk ego be sin, just passing Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
comments made me laff...... Reply
| |||||
. Reply
| |||||
Quote from: kesterjoe on 9-03-2009 02:10 PM Quote from: Gwhy on 8-03-2009 02:22 PM Indecent dresin,guy internet access dey kirikiri? Dis 1 wey u no wear cloth. guy u sure say u sabi read & write. Abeg space still de for psykolomental clinic ur yan no make sense ![]() ![]() ![]()
| |||||
y u dey hash na Reply
| |||||
Quote from: size1 on 10-03-2009 02:19 PM y u dey hash na sizey, i no dey hash.... but really sizey, the joke no make sense at all.... i wonder why its a most for people to drop anything wey dem pick for anywhere for dis our forum.....
| |||||
give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 10-03-2009 03:41 PM give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear see u ![]() ![]() ![]()
| |||||
talk true...u see b/stop sign 4 where i stand Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 10-03-2009 04:10 PM talk true...u see b/stop sign 4 where i stand so na lie i dey lie abi....okay, why you stand there since morning wey you never go where you dey go?
| |||||
Quote from: omatseye on 10-03-2009 03:41 PM give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear Free the guy u know say some people english teacher die for primary 1. This is a simple joke yet someone cant understand i tire.
| |||||
Quote from: kesterjoe on 10-03-2009 04:15 PM Quote from: omatseye on 10-03-2009 03:41 PM give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear Free the guy u know say some people english teacher die for primary 1. This is a simple joke yet someone cant understand i tire. let see.... Mr. Bean: I'd like some VITAMIN for my grandson. (okay mr. bean wan buy vitamin: understood) Clerk: Sir, vitamin.A, B or C? (clerk ask: - vitamin A B or C?) Mr. Bean: Any will do, (mr bean answer: - any will do, that any vitamin go do) my grandson doesn't know the alphabet yET (mr. bean come explain to the guy say him grandson no sabi alphabet) really does this make sense to you..... be sincere.....
| |||||
tristiantus...pls no make joke make u kolo Replybecos i can see d signs of ur kolomental
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)