VITAMIN (Page 2)

Date: 07-03-2009 11:45 am (16 years ago) | Author: kester Onwuka
1 [2]
- Kristiantus at 10-03-2009 04:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 10-03-2009 04:27 PM
tristiantus...pls no make joke make u kolo

becos i can see d signs of ur kolomental
chieee.... see person wey dey suffer under sun since morning dey talk.... i sure say the bus-stop where you stand so no far from yaba kolo home.... i sure say na there you see di sign wey you dey talk about.... kolo man, standing in the sun, put him hand for pocket....
Posted: at 10-03-2009 04:41 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 10-03-2009 04:50 PM (16 years ago)
(m)
Y U DEY JEALOUS SAY I B FINE BOY....

BECOS I CAN SEE OGUFE BEAR BEAR ON U(HE-GOAT BEARD).
Posted: at 10-03-2009 04:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 10-03-2009 04:51 PM (16 years ago)
(m)
u no be joke analyst,so tell me wetin u dey do sef?

Posted: at 10-03-2009 04:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 10-03-2009 05:01 PM (16 years ago)
(m)
ABEG HELP ME ASK TRIANTIANTUS OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO(D JOKE ANALYST).
Posted: at 10-03-2009 05:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 10-03-2009 06:41 PM (16 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 10-03-2009 06:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kesterjoe at 11-03-2009 02:36 PM (16 years ago)
(m)
Make una no fight oo
simple joke that has a simple understanding demands no fight
if u dont understand something why not ask someone for clarity.
Posted: at 11-03-2009 02:36 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 11-03-2009 02:55 PM (16 years ago)
(m)
a beg speak in parable maybe na dat 1 e understad more
Posted: at 11-03-2009 02:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NKEMJOU at 18-04-2009 09:36 PM (16 years ago)
(f)
dy waka pass
Posted: at 18-04-2009 09:36 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]

Featured Discussions