VITAMIN

Date: 07-03-2009 11:45 am (15 years ago) | Author: kester Onwuka
[1] 2
- at 7-03-2009 11:45 AM (15 years ago)
(m)
Mr. Bean: I'd like some VITAMIN for my grandson.
Clerk: Sir, vitamin.A, B or C?
Mr. Bean: Any will do,
my grandson doesn't know the alphabet yET

Posted: at 7-03-2009 11:45 AM (15 years ago) | Upcoming
- Emmanuel4christ at 8-03-2009 03:34 AM (15 years ago)
(m)
na whaoooo
Posted: at 8-03-2009 03:34 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 8-03-2009 01:20 PM (15 years ago)
(m)
hehehehhehehehe

Posted: at 8-03-2009 01:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gwhy at 8-03-2009 02:22 PM (15 years ago)
(m)
Indecent dresin,guy internet access dey kirikiri?
Dis 1 wey u no wear cloth.

Posted: at 8-03-2009 02:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kesterjoe at 9-03-2009 02:10 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  8-03-2009 02:22 PM
Indecent dresin,guy internet access dey kirikiri?
Dis 1 wey u no wear cloth.

guy u sure say u sabi read & write. Abeg space still de for psykolomental clinic
ur yan no make sense
Posted: at 9-03-2009 02:10 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- size1 at 10-03-2009 01:52 PM (15 years ago)
(m)
if i talk ego be sin, just passing
Posted: at 10-03-2009 01:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baloo at 10-03-2009 01:53 PM (15 years ago)
(m)
 Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
Posted: at 10-03-2009 01:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 10-03-2009 02:10 PM (15 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 10-03-2009 02:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- exhale at 10-03-2009 02:13 PM (15 years ago)
(f)
comments made me laff......
Posted: at 10-03-2009 02:13 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- size1 at 10-03-2009 02:16 PM (15 years ago)
(m)
.
Posted: at 10-03-2009 02:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 02:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kesterjoe on  9-03-2009 02:10 PM
Quote from: Gwhy on  8-03-2009 02:22 PM
Indecent dresin,guy internet access dey kirikiri?
Dis 1 wey u no wear cloth.

guy u sure say u sabi read & write. Abeg space still de for psykolomental clinic
ur yan no make sense
bros, no vex oooo.... but dis you joke no be like joke to me.... vitamin for my grandson, vitamin A B C.. wetin you dey try to make us understand for dis you joke sef? Angry Angry Angry
Posted: at 10-03-2009 02:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 10-03-2009 02:19 PM (15 years ago)
(m)
y u dey hash na
Posted: at 10-03-2009 02:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 02:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 10-03-2009 02:19 PM
y u dey hash na
sizey, i no dey hash.... but really sizey, the joke no make sense at all.... i wonder why its a most for people to drop anything wey dem pick for anywhere for dis our forum.....
Posted: at 10-03-2009 02:21 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 10-03-2009 03:41 PM (15 years ago)
(m)
give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear
Posted: at 10-03-2009 03:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 04:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 10-03-2009 03:41 PM
give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear
see u Angry Angry Angry.  i sure say sun don hammer your brain for bus-stop wey you stand so na him make you no sabi wetin you dey talk again.... for you information, i no be joke analyst.... the thing be say, when you see wetin make sense, make you gree say e make sense....
Posted: at 10-03-2009 04:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 10-03-2009 04:10 PM (15 years ago)
(m)
talk true...u see b/stop sign 4 where i stand
Posted: at 10-03-2009 04:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 04:12 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 10-03-2009 04:10 PM
talk true...u see b/stop sign 4 where i stand
so na lie i dey lie abi....
okay, why you stand there since morning wey you never go where you dey go?
Posted: at 10-03-2009 04:12 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- kesterjoe at 10-03-2009 04:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 10-03-2009 03:41 PM
give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear

Free the guy u know say some people english teacher die for primary 1.

This is a simple joke yet someone cant understand i tire.  
Posted: at 10-03-2009 04:15 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 04:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kesterjoe on 10-03-2009 04:15 PM
Quote from: omatseye on 10-03-2009 03:41 PM
give us joke na..kristiantus..joke analyst...u no well ..dat means u no get work...u hear

Free the guy u know say some people english teacher die for primary 1.

This is a simple joke yet someone cant understand i tire.  
bros, to tell you the truth, you resemble my teacher true true.... you joke seems so simple that we all understand it... but what am saying is that it does not make sense at all...
let see....
Mr. Bean: I'd like some VITAMIN for my grandson. (okay mr. bean wan buy vitamin: understood)
Clerk: Sir, vitamin.A, B or C? (clerk ask: - vitamin A B or C?)
Mr. Bean: Any will do, (mr bean answer: - any will do, that any vitamin go do)
my grandson doesn't know the alphabet yET (mr. bean come explain to the guy say him grandson no sabi alphabet)
really does this make sense to you..... be sincere.....
Posted: at 10-03-2009 04:22 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 10-03-2009 04:27 PM (15 years ago)
(m)
tristiantus...pls no make joke make u kolo

becos i can see d signs of ur kolomental
Posted: at 10-03-2009 04:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2