Newly wedded Uche Jumbo returns to Nigeria without her husband (Page 5)

Date: 05-06-2012 12:40 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5]
- FinlandGuy at 7-06-2012 08:57 AM (12 years ago)
(m)
1.1 million rich,Young,poor and Old men wey dey Niaja she no see any one marry,na all the way from Niaja to Porto Rico she go pick husband.Nigeria-Porto Rico separated with thousands of miles,rivers,ocean and desert.Did she think that de man go follow am con live for naija? All these our actress make una dey humble una self to our men,una go get better husband,and make una remove this thoughts in you girl that Niaja men are poky nosy and Gold diggers.If una do so una go see better man marry and be happy.*

Husband and wife are meant to be and live together.Uche pack ur belonging and go to ur Porto Rico man an dia u belong.
Posted: at 7-06-2012 08:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KC4KRISE at 7-06-2012 11:42 AM (12 years ago)
(f)
we welkom back home luvly sis.......
Posted: at 7-06-2012 11:42 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Aestethic at 7-06-2012 11:47 AM (12 years ago)
(f)
Babe i lyk ur swag jor
Posted: at 7-06-2012 11:47 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Aestethic at 7-06-2012 11:48 AM (12 years ago)
(f)
Babe i lyk ur swag jor
Posted: at 7-06-2012 11:48 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Solidstonez at 7-06-2012 03:07 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  7-06-2012 08:57 AM
1.1 million rich,Young,poor and Old men wey dey Niaja she no see any one marry,na all the way from Niaja to Porto Rico she go pick husband.Nigeria-Porto Rico separated with thousands of miles,rivers,ocean and desert.Did she think that de man go follow am con live for naija? All these our actress make una dey humble una self to our men,una go get better husband,and make una remove this thoughts in you girl that Niaja men are poky nosy and Gold diggers.If una do so una go see better man marry and be happy.*

Husband and wife are meant to be and live together.Uche pack ur belonging and go to ur Porto Rico man an dia u belong.

Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 7-06-2012 03:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- obinobest at 7-06-2012 06:43 PM (12 years ago)
(m)
poster your father!!!!! Which one be your own Amibo
Posted: at 7-06-2012 06:43 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- obinobest at 7-06-2012 06:48 PM (12 years ago)
(m)
But UCHE your are stupid small ooh!! so for all the men in Nigeria you no see any man?? haa!! nawa you oo!!
Posted: at 7-06-2012 06:48 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- legionkiwi at 7-06-2012 11:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: obinobest on  7-06-2012 06:48 PM
But UCHE your are stupid small ooh!! so for all the men in Nigeria you no see any man?? haa!! nawa you oo!!
i tire
Posted: at 7-06-2012 11:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- princeaustin at 8-06-2012 10:11 AM (12 years ago)
(m)
Flex ur life,its not ours but urs.......wellcome back Cheesy
Posted: at 8-06-2012 10:11 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Cinnicc at 8-06-2012 11:36 AM (12 years ago)
(f)
welcome home jorr...
Posted: at 8-06-2012 11:36 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 18-06-2012 10:23 PM (12 years ago)
(m)
ok..
Posted: at 18-06-2012 10:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 4-07-2012 08:43 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 4-07-2012 08:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 6-08-2013 10:14 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 6-08-2013 10:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 6-08-2013 10:14 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 6-08-2013 10:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5]

Featured Discussions