ajanni at 9-06-2012 09:31 AM (10 years ago) (m) Reply |
jobless woman una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 9-06-2012 09:31 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 9-06-2012 09:32 AM (10 years ago) (m) lagos too hot, now dem wan divert to PH  i see.. Posted: at 9-06-2012 09:32 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 9-06-2012 09:34 AM (10 years ago) (m) na yoruba get that game ..not ibos..make una no vex ooh.. Posted: at 9-06-2012 09:34 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
they should keep that charlie plz may de no go waste that money inside toilet trust those criminals in the airport they will resell it and have the trafficker jailed or bailed with so much money business continue Posted: at 9-06-2012 09:41 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
darlin2u at 9-06-2012 09:56 AM (10 years ago) (m) before na men, now na women. All route leads to PH. Mayb na Zamfara dey wld move this time. Posted: at 9-06-2012 09:56 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
jerrycee at 9-06-2012 10:00 AM (10 years ago) (m) Idiot Posted: at 9-06-2012 10:00 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Don't mind the guy, maybe he's talking with experience then he tot everybody are the same...
yea you are right
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 9-06-2012 10:01 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Did u see my headline when u open the topic, that's not me bro but the naijapal's management who added their own headline. U know they always does that...
Eyaaaaa
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 9-06-2012 10:03 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr painter kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment. JOBLESS PEOPLE Posted: at 9-06-2012 10:09 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steveoneal at 9-06-2012 10:18 AM (10 years ago) (m) Come on man, leave tribe out of this shit, she is a Nigerian period.
THEY WONT STOP THIS TRIBAL SHIT;;; THEY WILL NEVER; THATS THEIR MENTALITY AND LEVEL OF UNDERSTANDING Posted: at 9-06-2012 10:18 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na yoruba get that game ..not ibos..make una no vex ooh..
Mr painter  kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment. JOBLESS PEOPLE Posted: at 9-06-2012 10:27 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 9-06-2012 10:35 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
malvin2525 at 9-06-2012 11:27 AM (10 years ago) (m) Posted: at 9-06-2012 11:27 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAINTKITTS at 9-06-2012 11:41 AM (10 years ago) (m) Don't mind the guy, maybe he's talking with experience then he tot everybody are the same...
If you tell a wise one, he understands, tell a dunce, he runs into the bush:::::::
GIVE MEANING TO LIFE,NOT WAIT LIFE TO GIVE MEANING,IS LIKE A SAILING USE ANY WIND TO ANY DIRECTION Posted: at 9-06-2012 11:41 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
laidblack at 9-06-2012 11:42 AM (10 years ago) (m) -1 again until dem finish. Well done NDLA but make una still dey check una self shal. Posted: at 9-06-2012 11:42 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
SAINTKITTS at 9-06-2012 11:43 AM (10 years ago) (m) Speak for yourselve, maybe you are corrupted but I am not. I worked too hard for my money
All lizards lie flat on their stomach and it is difficult to determine which has a stomach ache::::::::::
GIVE MEANING TO LIFE,NOT WAIT LIFE TO GIVE MEANING,IS LIKE A SAILING USE ANY WIND TO ANY DIRECTION Posted: at 9-06-2012 11:43 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lanudja at 9-06-2012 12:14 PM (10 years ago) (f) Risking her life for mare N738,000... what a pity... Shame! Posted: at 9-06-2012 12:14 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
webrose at 9-06-2012 12:50 PM (10 years ago) (m) Say NO To Drug And Yes To Life. Drug Gboza!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 9-06-2012 12:50 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nicefranky at 9-06-2012 12:59 PM (10 years ago) (m) 'my people say fly wen no dey hear word na him they follow dead body enter grave'..why put yourself and your family into shame, just in the name of quick money? Posted: at 9-06-2012 12:59 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |