You are right but America is not among oil country,they extract from the main oil state and reserve more for they children children 1milion generation coming,but our country na to go and buy condo,ruber plantation,buy expensive villa in various country abroad and let they children alone study hard so that they will still inherit Nigeria again and again..That na them them still det lead NIGERIA UPDTILL DATE..our ranking in oil list wild world is 6th or 7th,If they check it very well NA NIGERIA BE THE FIRST.True. Posted: at 9-06-2012 05:56 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Top World Oil Producers
1. Saudi Arabia 2 .Russia 3. United States. 4. Iran 5. Mexico 6. China 7. Canada 8. United Arab Emirates 9. Venezuela 10. Norway 11. Kuwait 12. Nigeria 13. Brazil 14. Iraq Since 1956 wey we start to produce oil, where all the money dey go? | corect Posted: at 9-06-2012 05:59 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mkpume22 at 9-06-2012 06:17 AM (12 years ago) (m) ? Posted: at 9-06-2012 06:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 9-06-2012 06:30 AM (12 years ago) (m) arab keh! most of dis arrabs are terrorist....hope sey boko idots hand no dey for the collapse bridge........abi julius begger no dey naija again..mtcwwww Posted: at 9-06-2012 06:30 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eyotex at 9-06-2012 06:37 AM (12 years ago) (m) GEJ on the way coming to rename the bridge
hahahahahahahaaha Posted: at 9-06-2012 06:37 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
omoiya1 at 9-06-2012 07:24 AM (12 years ago) (m) Thank GOD there is no lose of life. Posted: at 9-06-2012 07:24 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wilson200 at 9-06-2012 08:02 AM (12 years ago) (m) 9JA FOR YOU.. RATHER, THEY ARE GOING TO AMEND IT, NOT EVEN CONSTRUCTION A NEW BRIDGE...
GUY,,REMOVE DIS PIX,,IT'S V VERY OFFENSIVE OK,,AT LEAST IF U HV A MOTHER OR A SISTER OR EVEN LITTLE KIDS AT HOME,,,,,RESPECT IS THE GAME PLZ. Posted: at 9-06-2012 08:02 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
THANK GOD FOR NO LIFE WESTAGE Posted: at 9-06-2012 08:11 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 9-06-2012 08:34 AM (12 years ago) (m) Top World Oil Producers
1. Saudi Arabia 2 .Russia 3. United States. 4. Iran 5. Mexico 6. China 7. Canada 8. United Arab Emirates 9. Venezuela 10. Norway 11. Kuwait 12. Nigeria 13. Brazil 14. Iraq Since 1956 wey we start to produce oil, where all the money dey go? 
you lied, oil boom started only after the civil war Posted: at 9-06-2012 08:34 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
dannylmo at 9-06-2012 08:35 AM (12 years ago) (m) i hope no life was lost. Pls let the government do something. Posted: at 9-06-2012 08:35 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 9-06-2012 08:37 AM (12 years ago) (m) I no gree with your list, Nigeria is the 6th oil producing country
[/quote
you are right Posted: at 9-06-2012 08:37 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
wilson200 at 9-06-2012 08:42 AM (12 years ago) (m) you lied, oil boom started only after the civil war
SEE UR BELLE,,  ::)OK EVEN AT THAT WETN UR BRODAS WEY DON RULE NAIJA FOR YRS NA DO WITH D MONI TELL ME, Posted: at 9-06-2012 08:42 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyimau20 at 9-06-2012 08:43 AM (12 years ago) (f) Thank God no life was lost Posted: at 9-06-2012 08:43 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 9-06-2012 08:52 AM (12 years ago) (m) Reply |
starlove1 at 9-06-2012 08:54 AM (12 years ago) (f) Top World Oil Producers
1. Saudi Arabia 2 .Russia 3. United States. 4. Iran 5. Mexico 6. China 7. Canada 8. United Arab Emirates 9. Venezuela 10. Norway 11. Kuwait 12. Nigeria 13. Brazil 14. Iraq Since 1956 wey we start to produce oil, where all the money dey go? 
are you trying to make a point or you are just writing Posted: at 9-06-2012 08:54 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 9-06-2012 09:16 AM (12 years ago) (m) SEE UR BELLE,,  ::)OK EVEN AT THAT WETN UR BRODAS WEY DON RULE NAIJA FOR YRS NA DO WITH D MONI TELL ME,  don,t ask me , go ask dem na , abi you know no dem again? Posted: at 9-06-2012 09:16 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 9-06-2012 09:16 AM (12 years ago) (m) Reply |
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 9-06-2012 09:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
darlin2u at 9-06-2012 09:45 AM (12 years ago) (m) Top World Oil Producers
1. Saudi Arabia 2 .Russia 3. United States. 4. Iran 5. Mexico 6. China 7. Canada 8. United Arab Emirates 9. Venezuela 10. Norway 11. Kuwait 12. Nigeria 13. Brazil 14. Iraq Since 1956 wey we start to produce oil, where all the money dey go? 
The real owner are with the money, taking good care of it. Posted: at 9-06-2012 09:45 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
steveoneal at 9-06-2012 09:48 AM (12 years ago) (m) DEY ENJOY YOUR COFFEE JEJE OO;; NOTHING WEY ME DEY ENJOY FOR HERE; EVEN CAPUCCINO NO GREE GO EASILY FOR MY MOUTH OOO; EVERY SECOND THINKING SOME PEOPLE DEY DIE FOR MY COUNTRY; ITS ENOUGH TO SPOIL THE WHOLE WEEK AND WEEKEND FOR PERSON OOO; BUT ENJOY YOURSELF SHA;;; BUT SUMMER DON ENTER MAKE YOU TRY REDUCE THIS YOUR COFFEE AND GO FOR ICE A BIT; ABI YOU DON TURN TO OYINBO NII????ßßß? Posted: at 9-06-2012 09:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |