Heavy traffic build up in Enugu as Abakpa-Nike bridge collapses (Page 5)

Date: 08-06-2012 12:09 pm (12 years ago) | Author: psalmmy
1 2 3 4 [5] 6 7
- BendelArmedRobb at 9-06-2012 10:07 AM (12 years ago)
(m)
Mr painter     kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP    UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment.    JOBLESS PEOPLE
Posted: at 9-06-2012 10:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- danny6 at 9-06-2012 10:11 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on  8-06-2012 01:19 PM
Top World Oil Producers

 1. Saudi Arabia
 2 .Russia
 3. United States.   
 4. Iran   
 5. Mexico   
 6. China   
 7. Canada
 8. United Arab Emirates   
 9. Venezuela   
10. Norway   
11. Kuwait          
12. Nigeria       
13. Brazil          
14. Iraq      
Since 1956 wey we start to produce oil, where all the money dey go?  Cry Cry Cry Cry Cry



The Voracious villain's 've all looted it to their foreign accounts Cool Cool
Posted: at 9-06-2012 10:11 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- danny6 at 9-06-2012 10:13 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  8-06-2012 01:42 PM
It is well with nigeria oooooooooooooo

How I wish it's so Roll Eyes
Posted: at 9-06-2012 10:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 9-06-2012 10:20 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: starlove1 on  9-06-2012 08:54 AM
are you trying to make a point or you are just writing
Mr painter Shocked Shocked   kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP    UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment.    JOBLESS PEOPLE
Posted: at 9-06-2012 10:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 9-06-2012 10:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on  8-06-2012 01:19 PM
Top World Oil Producers

 1. Saudi Arabia
 2 .Russia
 3. United States.   
 4. Iran   
 5. Mexico   
 6. China   
 7. Canada
 8. United Arab Emirates   
 9. Venezuela   
10. Norway   
11. Kuwait          
12. Nigeria       
13. Brazil          
14. Iraq      
Since 1956 wey we start to produce oil, where all the money dey go?  Cry Cry Cry Cry Cry


Mr painter     kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP    UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment.    JOBLESS PEOPLE
Posted: at 9-06-2012 10:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wilson200 at 9-06-2012 10:26 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  9-06-2012 09:16 AM
don,t ask me , go ask dem na , abi you know no dem again?

 Huh? Huh? Roll Eyes Roll Eyes Embarrassed Sad Sad Angry Angry Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked u no se ur lif ajanni ? if u knw as u tak spoil my show on sunday\monday u go fear fear nah,,,ask me how.
Posted: at 9-06-2012 10:26 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sheczy at 9-06-2012 11:13 AM (12 years ago)
(m)
Thank God no Life Lost. FG Do something Fast oooo...

Posted: at 9-06-2012 11:13 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- FinlandGuy at 9-06-2012 11:31 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on  9-06-2012 10:20 AM
Mr painter Shocked Shocked   kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP    UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment.    JOBLESS PEOPLE
I tire for you ohh
Posted: at 9-06-2012 11:31 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- malvin2525 at 9-06-2012 11:47 AM (12 years ago)
(m)
 Undecided Undecided Undecided
Posted: at 9-06-2012 11:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- TOMYONBORN at 9-06-2012 12:29 PM (12 years ago)
(m)
IMAGE IS NOTHING....TASTE IS EVERYTHING..OBEY YOUR TASTE...DRINK SPRITE.
Posted: at 9-06-2012 12:29 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- aso4life1 at 9-06-2012 12:34 PM (12 years ago)
(m)
so they can't build a better bridge since?  bad leadership

Posted: at 9-06-2012 12:34 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- maxwelk78 at 9-06-2012 12:54 PM (12 years ago)
(m)
NIGERIA WE HELL THEE
Posted: at 9-06-2012 12:54 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- TOMYONBORN at 9-06-2012 01:11 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on  9-06-2012 09:29 AM
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.       

Guy this coffee wey u dey drink since last year never tire you?
Posted: at 9-06-2012 01:11 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- oliver1234 at 9-06-2012 01:48 PM (12 years ago)
(m)
no life lost, i m satisfied.
Posted: at 9-06-2012 01:48 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- open_reality at 9-06-2012 01:51 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  9-06-2012 08:34 AM
you lied, oil boom started only after the civil war
Abeg go read history before u start arguement.

Posted: at 9-06-2012 01:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 9-06-2012 01:53 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: starlove1 on  9-06-2012 08:54 AM
are you trying to make a point or you are just writing
Illiterate, everyone got the point i was trying to make except a fool like you. Are u that dumb? i pity your generation.

Posted: at 9-06-2012 01:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 9-06-2012 02:25 PM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 9-06-2012 02:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Angelita2 at 9-06-2012 02:38 PM (12 years ago)
(m)
 Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
Posted: at 9-06-2012 02:38 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 9-06-2012 03:16 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wilson200 on  9-06-2012 10:26 AM
Huh? Huh? Roll Eyes Roll Eyes Embarrassed Sad Sad Angry Angry Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked u no se ur lif ajanni ? if u knw as u tak spoil my show on sunday\monday u go fear fear nah,,,ask me how.
you sick for sure
Posted: at 9-06-2012 03:16 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 9-06-2012 03:17 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on  9-06-2012 01:51 PM
Abeg go read history before u start arguement.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-06-2012 03:17 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7

Featured Discussions