Posted: at | |
| |||||
Quote from: Doshe on 11-03-2009 02:37 PM Imagine being carried around in dis way............... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin be this..... na jerry can abi wetin?
| |||||
na human transport Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 11-03-2009 02:48 PM na human transport U relly c am dem use 1 stone kill two birds
| |||||
dem don forget white man method of transport...kia..africans Reply
| |||||
Low and Steady wat do u tink? Reply
| |||||
ur neck,ur leg ,ur hand...ur entire body including ur small small hair 4 ur ampit and other parts go pain u.....i no fit laughs Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 11-03-2009 03:48 PM ur neck,ur leg ,ur hand...ur entire body including ur small small hair 4 ur ampit and other parts go pain u.....i no fit laughs Not to even tink of the bodi odour way come out 4rm dem. Den u come tink of muscle pull. i fit enter dat kind TP even na free.
| |||||
dat kind odour wey dey come out of commercial conductor ...u go fear na? Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 11-03-2009 03:53 PM dat kind odour wey dey come out of commercial conductor ...u go fear na? Bros i day feel u u knw wetin day smtyms deir mouth odour go make u wan run lef ur change...
| |||||
some conduct go tell u say u knw pity dem 4 d kind of cloth dey put on dey never wash since wey dey dash and borrow dem.....IMAO Reply
| |||||
Doshe,u n omatseye una kolo don reach level 12 ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
what about level 1001% Reply
| |||||
una again Reply
| |||||
wetin Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-03-2009 08:56 AM Doshe,u n omatseye una kolo don reach level 12 Na kolo people day alway wear white....... ![]() ![]() ![]()
| |||||
na true o..chie Reply
| |||||
| |||||
i fit laugh Reply
| |||||
UHN ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)