Posted: at | |
Quote from: omatseye on 17-03-2009 12:42 PM KIA...UR MAMA NO GO KNW U AGAIN BY D TIME AM TRU WITH UR LESSON 2 DAY...AM WARMING UP 4 U... Go on, warm urself very well, e go good make u do am for inside Microwave oh! som cannibals dey wait for their meal
| |||||
CHIE...DAT MICROWAVE WEY UNA NEVER USE SINCE WEY UNA BORROW AM...LOL...BECOS OF NEPA Reply
| |||||
see this guy! na me go still give u microwave wey u go take warm urself? na me be ur papa? u beta go gather firewood lite am fire, come lie down on top those guys are still waiting! Reply
| |||||
C WHO IS TAKING OF GIVING....U REMEBER D LAST TIME UR PAPA GIVE UR SMALL BROTHER UR CHEWING GUM WEY STILL DEY SUCK Bosom ...U RUSH GO BACKYARD GO BOST CRY...SAYING I NEVER CHOP D CHEWING GUM WELL SELF...AND NA MY NIGHT FOOD NA PAPA GO GIVE AM 2 BABE WEY NO GET BIG TEETH LIKE ME....AH AH....I NO GREEN I NO GREEN..PAPA MUST MUST GIVE ME MY NIGHT FOOD BACK....MY CHEWING GUY OOOO ,MY NIGHT FOOD OOO....LOL..CHEW GUM AS NIGHT FOOD.... Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 17-03-2009 01:54 PM C WHO IS TAKING OF GIVING....U REMEBER D LAST TIME UR PAPA GIVE UR SMALL BROTHER UR CHEWING GUM WEY STILL DEY SUCK Bosom ...U RUSH GO BACKYARD GO BOST CRY...SAYING I NEVER CHOP D CHEWING GUM WELL SELF...AND NA MY NIGHT FOOD NA PAPA GO GIVE AM 2 BABE WEY NO GET BIG TEETH LIKE ME....AH AH....I NO GREEN I NO GREEN..PAPA MUST MUST GIVE ME MY NIGHT FOOD BACK....MY CHEWING GUY OOOO ,MY NIGHT FOOD OOO....LOL..CHEW GUM AS NIGHT FOOD.... Kai! i no sure say i go follow u talk again! see ur yabis! na so we dey yab ourselves fr primary school back in the days! adult dont do yabis this way. bye boi, u too smal for me!
| |||||
YEYE ...U DON DEY USE STYLE RUN Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 17-03-2009 02:06 PM YEYE ...U DON DEY USE STYLE RUN u are too dry, shut your trap and let normal people talk on this forum!
| |||||
na cry b dis ooo....dis 1 u say make i shut my mouth..se i b baseket mouth Reply
| |||||
boys will b boys Reply
| |||||
chie.... Reply
| |||||
Quote from: iphie on 17-03-2009 02:41 PM boys will b boys and Men will be Men and will never jaw-jaw with the boys
| |||||
U KNW SAY I GET SMOKE 4 MOUTH ..U DEY DANCE NEAR ME...B CAREFUL...NEXT TIME NA AGUGU U GO LAND... Reply
| |||||
u two, growup nd brake it off, two can share, afterall ther is love in sharing Reply
| |||||
WE ARE STIL FRIENDS...ONLY DAT DOESNT WANT 2 REGNONISE MY BLACK HAIR.... Reply
| |||||
wats going on here Reply
| |||||
MAJOR KOLO@ omatshèpè. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
na levels Reply
| |||||
Quote from: herdeysohjy on 18-03-2009 08:40 PM na levels which level?
| |||||
Quote from: Doshe on 19-03-2009 02:50 PM Quote from: herdeysohjy on 18-03-2009 08:40 PM na levels which level?
| |||||
ask am Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)