federico at 23-03-2009 01:08 PM (15 years ago) (m) abi omot Posted: at 23-03-2009 01:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 23-03-2009 01:24 PM (15 years ago) (m) federico...long time no see..abi ur babe don discharge u? ? Posted: at 23-03-2009 01:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
downlowguy at 23-03-2009 02:26 PM (15 years ago) (m) wetin do u?gwhy
lol na God catch the man.. Posted: at 23-03-2009 02:26 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wetin u mean@ iphie
kolo ppl dey plot coup 4 dis forum ehn ehen! na so? well "igba esinsin ko le dena de owo" "itakun to be de ni ki erin ma goke aalo, toun terin lo jo nlo" Benni! won lenu nibe! won ni logo, won ni nafdac number, afi tan ba fe ku danu! Posted: at 23-03-2009 02:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 23-03-2009 02:43 PM (15 years ago) (m) welcome back
tanks ..bro...so what goin on in d house....???stripod102.... nofin much...everywhere del calm ooo..abeg u don help me see iron lady 2day?...i don dey find am since na.... i neva yarn with d babe oooo...but i suspect say u don fall in love sha...tell me d truth? U dey pull my legs abi?...ok u wan hear? Posted: at 23-03-2009 02:43 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
abi omot
u still dey siddon on top this car? u beta come down oh! or else!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 23-03-2009 02:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 23-03-2009 03:03 PM (15 years ago) (m) welcome back
tanks ..bro...so what goin on in d house....???stripod102.... nofin much...everywhere del calm ooo..abeg u don help me see iron lady 2day?...i don dey find am since na.... i neva yarn with d babe oooo...but i suspect say u don fall in love sha...tell me d truth? U dey pull my legs abi?...ok u wan hear? tell me scores Posted: at 23-03-2009 03:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 23-03-2009 03:14 PM (15 years ago) (m) welcome back
tanks ..bro...so what goin on in d house....???stripod102.... nofin much...everywhere del calm ooo..abeg u don help me see iron lady 2day?...i don dey find am since na.... i neva yarn with d babe oooo...but i suspect say u don fall in love sha...tell me d truth? U dey pull my legs abi?...ok u wan hear? tell me scores she dey honeypotri mi.just wish she was online now..... Posted: at 23-03-2009 03:14 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 24-03-2009 09:05 AM (15 years ago) (m) welcome back
tanks ..bro...so what goin on in d house....???stripod102.... nofin much...everywhere del calm ooo..abeg u don help me see iron lady 2day?...i don dey find am since na.... i neva yarn with d babe oooo...but i suspect say u don fall in love sha...tell me d truth? U dey pull my legs abi?...ok u wan hear? tell me scores she dey honeypotri mi.just wish she was online now..... take am easy with ironlady ooo....becos dat babe na iron....stripod Posted: at 24-03-2009 09:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 24-03-2009 06:26 PM (15 years ago) (m) chie.... Posted: at 24-03-2009 06:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@stripod, this one wey ironlady dey honeypotri you! u chop liver reach? i jut dey ask oh? u don che am out? IRON!!! Posted: at 24-03-2009 06:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 25-03-2009 09:28 AM (15 years ago) (m) u want d babe self? Posted: at 25-03-2009 09:28 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u want d babe self?
want which babe? me idey naija , persin dey canada, i go come dey want am! i wan fly go there? Posted: at 25-03-2009 09:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 25-03-2009 10:03 AM (15 years ago) (m) u no need visa or 2 fly....online dating...u kis her pic on ut screen ...she urs 2 Posted: at 25-03-2009 10:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 25-03-2009 04:40 PM (15 years ago) (m) chie... Posted: at 25-03-2009 04:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 25-03-2009 05:56 PM (15 years ago) (m) u no need visa or 2 fly....online dating...u kis her pic on ut screen ...she urs 2
abi na lie i talk...?? Posted: at 25-03-2009 05:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 26-03-2009 07:19 AM (15 years ago) (m) u no need visa or 2 fly....online dating...u kis her pic on ut screen ...she urs 2
abi na lie i talk...?? chie,.... Posted: at 26-03-2009 07:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 26-03-2009 06:52 PM (15 years ago) (m) u no need visa or 2 fly....online dating...u kis her pic on ut screen ...she urs 2
abi na lie i talk...?? chie,.... na wa o.... Posted: at 26-03-2009 06:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make una stop this kiss of a thing or else!!!!! Posted: at 27-03-2009 12:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 27-03-2009 07:13 AM (15 years ago) (m) make una stop this kiss of a thing or else!!!!!
i no do anytin na? Posted: at 27-03-2009 07:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |