iphie at 20-03-2009 08:22 AM (16 years ago) (f) Wetin u mean@ iphie
kolo ppl dey plot coup 4 dis forum Posted: at 20-03-2009 08:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 20-03-2009 08:29 AM (16 years ago) (m) Leave dew we go soon pack al of dem go YABA@ iphie
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 20-03-2009 08:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 08:30 AM (16 years ago) (m) chie.... Posted: at 20-03-2009 08:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 20-03-2009 08:34 AM (16 years ago) (f) chie....
.......................................@ gwhy Amen, i dey pray make e b soon, abi make i tell uncle fashola he has a better approach Posted: at 20-03-2009 08:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 08:35 AM (16 years ago) (m) any u say na u get ur big cow mouth....@iphie Posted: at 20-03-2009 08:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 20-03-2009 08:43 AM (16 years ago) (m) Abeg u get im num?As in uncle FASHION LA mak we cal am quick quick b4 ds pple enta oshodi market o@ iphie
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 20-03-2009 08:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 08:47 AM (16 years ago) (m) google fashola na.... Posted: at 20-03-2009 08:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 20-03-2009 09:01 AM (16 years ago) (m) .
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 20-03-2009 09:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 09:09 AM (16 years ago) (m) chie.... Posted: at 20-03-2009 09:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
owuladewa at 20-03-2009 10:38 AM (16 years ago) (f) Nice 1. Posted: at 20-03-2009 10:38 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 10:41 AM (16 years ago) (m) thanx ....owuladewa Posted: at 20-03-2009 10:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-03-2009 05:10 PM (16 years ago) (m) DEM DON RUN...WEY KRIS O B4 E ENTER YABA MARKET OOOOO Posted: at 20-03-2009 05:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 21-03-2009 10:50 AM (16 years ago) (m) let all newbies b given d opportunity to express their talent... Posted: at 21-03-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 22-03-2009 02:12 PM (16 years ago) (m) happy weekend?all my pals.... Posted: at 22-03-2009 02:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 23-03-2009 07:04 AM (16 years ago) (m) AM BACK FROM MY WKEND TRIP.... Posted: at 23-03-2009 07:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 23-03-2009 10:30 AM (16 years ago) (m) welcome back Posted: at 23-03-2009 10:30 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 23-03-2009 11:33 AM (16 years ago) (m) welcome back
tanks ..bro...so what goin on in d house....???stripod102.... Posted: at 23-03-2009 11:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 23-03-2009 12:06 PM (16 years ago) (m) welcome back
tanks ..bro...so what goin on in d house....???stripod102.... nofin much...everywhere del calm ooo..abeg u don help me see iron lady 2day?...i don dey find am since na.... Posted: at 23-03-2009 12:06 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 23-03-2009 12:49 PM (16 years ago) (m) ok...i hav not heard from her...but i tink u ar in love..abi? Posted: at 23-03-2009 12:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 23-03-2009 01:05 PM (16 years ago) (m) welcome back
tanks ..bro...so what goin on in d house....???stripod102.... nofin much...everywhere del calm ooo..abeg u don help me see iron lady 2day?...i don dey find am since na....  i neva yarn with d babe oooo...but i suspect say u don fall in love sha...tell me d truth? Posted: at 23-03-2009 01:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |