BATTLE OF HOTNESS!!! Mercy Johnson Vs. Yvonne Okoro, Who is The Boss? (Page 2)

Date: 21-06-2012 6:57 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5
- isbigo at 22-06-2012 04:23 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: interpo77 on 21-06-2012 08:08 PM
BUT HOW CAN SHE BE GHANA ACTRESS BEARING AN IGBO SUR NAME EHH?
IT DOESNT MATTER,SHE CAN BE AMERICAN ACTRESS OR INDIAN ACTRESS,DEPENDING WHERE SHE STARTED OR WHERE SHE WANNA BASE.MORE OVER,HER FATHER A NIGERIAN,AND HER MOTHER A GHANIAN.BUT COME OOHH.WOMEN OF THESE DAYS,IMAGINE HOW ALL HER Bosom  SHOW.THE Bosom  NEARLY FALL OUT FROM HER CHEAST,I TIRE.MY MOTHER DEM NO DO THIS OOHH,IN THEIR OWN TIME
Posted: at 22-06-2012 04:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-06-2012 05:55 AM (11 years ago)
(f)
NA THEM SABI

Posted: at 22-06-2012 05:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 22-06-2012 05:57 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: saintluyis on 21-06-2012 10:57 PM
@BendelArmedRobb, wich time this your coffee go stop to commot for your nose? me self my ganja wey i de somke commot for my nose
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-06-2012 05:57 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- topten85 at 22-06-2012 07:01 AM (11 years ago)
(m)
if she dont wanna work in naija , send her back to her mother's country .. please to bring problem inside Nigeria movie industries....
Posted: at 22-06-2012 07:01 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Lawravelly at 22-06-2012 07:27 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on 21-06-2012 09:44 PM
Ajanni and Kebella dis place Naijapals na una BEDROOM   Shocked Shocked Shocked Shocked una  too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Looool.. DIs man.. I too like U..  ..I bliv U die..  D igbo wey U dey smoke na Ikwale Igbo shey?... lol...
Posted: at 22-06-2012 07:27 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- lanudja at 22-06-2012 07:43 AM (11 years ago)
(f)
Jst a rumour
Posted: at 22-06-2012 07:43 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- BendelArmedRobb at 22-06-2012 08:02 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Lawravelly on 22-06-2012 07:27 AM
Looool.. DIs man.. I too like U..  ..I bliv U die..  D igbo wey U dey smoke na Ikwale Igbo shey?... lol...
Ajanni and Kebella dis place Naijapals na una PAPA HOUSE Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked  una  too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 22-06-2012 08:02 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- meetgaya at 22-06-2012 08:23 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on 21-06-2012 07:01 PM
una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Nawaoooooo i tire 4 una  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
NA EVERYTIME U DEY TAKE COFFEE NE? NA COFFEE BE UR ONLY FOOD
Posted: at 22-06-2012 08:23 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- starlove1 at 22-06-2012 08:24 AM (11 years ago)
(f)
that is what she deside
Posted: at 22-06-2012 08:24 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- ebonypride at 22-06-2012 08:26 AM (11 years ago)
(m)
so how come the news?
Posted: at 22-06-2012 08:26 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- daddison at 22-06-2012 08:46 AM (11 years ago)
(m)
Whether they work together or not, the money will not enter my pocket.
Posted: at 22-06-2012 08:46 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- verah at 22-06-2012 09:16 AM (11 years ago)
(f)
the both of them should get lost and stop behaving lik kids... acting wt someone dosent mak her ur friend it jus the job thing....but i dont belive this news cos it from nametalkam... we all know nametalkam is a mischief maker  Tongue Tongue Tongue

Posted: at 22-06-2012 09:16 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- obinobest at 22-06-2012 09:18 AM (11 years ago)
(m)
That is Nonsense
Posted: at 22-06-2012 09:18 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Lekan22 at 22-06-2012 09:33 AM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 22-06-2012 09:33 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ifemylove at 22-06-2012 09:38 AM (11 years ago)
(f)
wetin dey worry her seff?  d earlier she knw say she be Nigerian, d beta 4 her.. she better Collabo wit Mercy Johnson make dem dey run tinz 2geda
Posted: at 22-06-2012 09:38 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Idbabe at 22-06-2012 10:21 AM (11 years ago)
(f)
dia business joor
Posted: at 22-06-2012 10:21 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 22-06-2012 10:32 AM (11 years ago)
(f)
HMMMMMMMMMMMMMMMMM
Posted: at 22-06-2012 10:32 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 22-06-2012 10:45 AM (11 years ago)
(f)
I C
Posted: at 22-06-2012 10:45 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- smile77 at 22-06-2012 10:55 AM (11 years ago)
(m)
Na boobs competition ?
Posted: at 22-06-2012 10:55 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- gifted222ify at 22-06-2012 11:03 AM (11 years ago)
(f)
i don hear Roll Eyes
Posted: at 22-06-2012 11:03 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5