ajanni at 23-06-2012 12:59 AM (12 years ago) (m) haaahhaa advertisements Posted: at 23-06-2012 12:59 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
I dont know wat students of nowadays Are thinking about.. are they going to school to Read Write understand, pass dia exams graduate with a flying color or they r in sch for show off, and selling their bodies.. ? there parents are out their Suffering looking for money to train them..yet they r there doing things of the world that will take them no where but HELL.. God Help our girls of today.. AMEN
you not follow them no be your Bosom i dey see so just asking oooh? Posted: at 23-06-2012 02:03 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
miobi at 23-06-2012 03:15 AM (12 years ago) (m) If they are causing distraction, why not banned them from attending lectures till they begin to dress like a normal sane womanbeing. dem dey do Ashawo sey dem dey go school. Posted: at 23-06-2012 03:15 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jadeau at 23-06-2012 03:19 AM (12 years ago) (f) I c Posted: at 23-06-2012 03:19 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 23-06-2012 03:31 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
that is what causes RAPE Posted: at 23-06-2012 03:32 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malvin2525 at 23-06-2012 04:15 AM (12 years ago) (m) Posted: at 23-06-2012 04:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ezet2 at 23-06-2012 04:20 AM (12 years ago) (m) Exactly Posted: at 23-06-2012 04:20 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
miobi at 23-06-2012 04:23 AM (12 years ago) (m) Reply |
ezet2 at 23-06-2012 04:27 AM (12 years ago) (m) If dem like make dem go Nood for campus na their biz. When time reach for marriage dem go run enter deeper church with head-tie and long skirt thinking say men like us go come talk to dem. Their father Posted: at 23-06-2012 04:27 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
politica at 23-06-2012 06:05 AM (12 years ago) (m) If dem like make dem go n*u*d*e for campus na their biz. When time reach for marriage dem go run enter deeper church with head-tie and long skirt thinking say men like us go come talk to dem. Their father uself u too muchooo........coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read ur post Posted: at 23-06-2012 06:05 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ezet2 at 23-06-2012 06:29 AM (12 years ago) (m) uself u too muchooo........coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read ur post U self don dey take coffee. Get sense drink that coffee cos e don dey be like tom-tom for some pple mouth o. Na advice o guy. Posted: at 23-06-2012 06:29 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
basati at 23-06-2012 06:30 AM (12 years ago) (m) you talk of rape,this are the instrument for RAPE. Posted: at 23-06-2012 06:30 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
politica at 23-06-2012 07:06 AM (12 years ago) (m) ahahaha....so u want to tell me that some of those girls raped,is becos of indecent dressing Posted: at 23-06-2012 07:06 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
smile77 at 23-06-2012 07:07 AM (12 years ago) (m) see the bobby marks full am Posted: at 23-06-2012 07:07 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 23-06-2012 07:12 AM (12 years ago) (m) No be today na.........but make dem watchout for Boko Haram oooo cos na this kind lapses dem like to look for
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 23-06-2012 07:12 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 23-06-2012 07:59 AM (12 years ago) (f) Hahaha lecturer confuse... i no fit laf... Na only God go save our guls wit their satanic dressing Posted: at 23-06-2012 07:59 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
proly at 23-06-2012 08:43 AM (12 years ago) (f) oooooooooooops Posted: at 23-06-2012 08:43 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 23-06-2012 08:52 AM (12 years ago) (m) na wa ooooooooo Posted: at 23-06-2012 08:52 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
BORN4NAIJA at 23-06-2012 08:53 AM (12 years ago) (m) [ b]ARE THEY TIRED OF HAVING SEX BEFORE THEY PASS THEIR TARGET.SO MOST GIRLS NO BELIEVE THAT WHETHER THEY READ FOR EXAM OR NOT ONCE THEY MAKE THE QUICK ONE WITH THE LECTURE,THEY ARE SURE OF THAT COURSE.STUPID [/b] Posted: at 23-06-2012 08:53 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |