silly if you wan yab person,think am first,no just grab keyboard and type rubbish...see ohh b4 i finish talk you don confirm am. "Hmm silly na who b Oshisko no 1 na? I believe everyone knows their number... " You just open mouth dey give pple numba,you no even sabi who you give....why you dey even give pple number,you be mopol wey dey collect green note for road niii?  Dumb, faceless, nameless, local villiage teacher that wants to use naijapals to learn English... Oshisko 8
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 18-03-2009 01:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 01:57 PM (16 years ago) (m) Silly leave dem jare, but who b number 1 na?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 01:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 18-03-2009 02:02 PM (16 years ago) (m) nice talk
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 18-03-2009 02:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fengintin at 18-03-2009 02:38 PM (16 years ago) (m) Gwhy just dey lick sillyjoker yansh 4 all the posts. . . No dull urself,she no go gv u wetin u wnt. Posted: at 18-03-2009 02:38 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
zooby at 18-03-2009 02:49 PM (16 years ago) (f) SOME TIME YESSSSSSSSSSSSSSS Posted: at 18-03-2009 02:49 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 04:12 PM (16 years ago) (m) Gwhy just dey lick sillyjoker yansh 4 all the posts. . . No dull urself,she no go gv u wetin u wnt.
if i may ask,na wetin b dat na?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 04:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fengintin at 18-03-2009 05:08 PM (16 years ago) (m) Wetin b wat?@Gwhy Posted: at 18-03-2009 05:08 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 05:22 PM (16 years ago) (m) Wetin b ur head na? No b talk say silly no go giv me somtin lik dis, wetin b dat tin@ fiditi
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 05:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 05:24 PM (16 years ago) (m) chie...na fight Posted: at 18-03-2009 05:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fengintin at 18-03-2009 05:34 PM (16 years ago) (m) I no yab u,i jst talk say make u let am sabi ur mind,no just dey lick yansh frm post 2 post. . . . . Catch ma drift naa! ! ! Posted: at 18-03-2009 05:34 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 05:34 PM (16 years ago) (m) U don come again abi? Wel 2day is ur lucky day cos i no dey yab people again@ omatseye
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 05:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 05:41 PM (16 years ago) (m) U EVEN FIT....... Posted: at 18-03-2009 05:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 18-03-2009 07:50 PM (16 years ago) (m) At all Posted: at 18-03-2009 07:50 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 07:55 PM (16 years ago) (m) I say i no wan shoot gun again una dey giv me bullet abi? Mak una no let me com out of RETIREMENT 4 una o@ omatshèpe n tripod stand
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 07:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 19-03-2009 08:48 AM (16 years ago) (f) WAR HAS STARTED BYEE..... Posted: at 19-03-2009 08:48 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
I no yab u,i jst talk say make u let am sabi ur mind,no just dey lick yansh frm post 2 post. . . . . Catch ma drift naa! ! !
Arrant rubbish coming from a dumb mind... WTF?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 09:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 09:05 AM (16 years ago) (m) `
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 09:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 09:09 AM (16 years ago) (m) gwhy i saw u at yaba mkt selling okarika Posted: at 19-03-2009 09:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 10:14 AM (16 years ago) (m) Senseless, u c me while u dey beg abi?@ omatshèpè
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 10:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 10:22 AM (16 years ago) (m) CHIE...GHWY...U GIVE UR WIFE 2 UR HOUSE BOY + KRISTIANTUS 2 SERVICE LAST NIGHT ABI?NA MAKE U NO FIT MAKE U OPEN EYE AGAIN... Posted: at 19-03-2009 10:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |