LADIES---Open Una Ears Hear me

Date: 25-06-2012 3:40 pm (11 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
[1] 2
- at 25-06-2012 03:40 PM (11 years ago)
(f)
*No be every man wey dey drive car get money. Some of them be driver, some na their papa car, some na their friend car, some na their neighbor car, some even steal the car sef. Be careful make them no catch you inside car with armed robber because na only man wey get car you wan follow. Tongue

* Marriage no be by force, if man say him no wan do again, make una no threaten to kill am. Like that woman wey chase her bobo with knife enter police yard, now na kirikiri she dey chop meal. Grin

*You say you no fit follow small boy. Shey you don forget say that aristo wey you dey follow today na small boy him sef be yesterday. No dey look down on those bobo wey dey toast you today, you no know wetin dem go be tomorrow. Cool

*No be every girl wey stand for road be ashewo. If you open leg because you dey expect brazillian hair, Blackberry, Gucci bag, Prada perf or pocket money after the 'action' you sef be ashewo. Grin

*try dey take yourself out small, even if na mama put. That way una no go dey order like Oliver Twist when him carry una commot. Grin

*Dey try spend small for your man, no be say na just to dey collect from am u sabi. Grin

*No think say all boys wey toast you come for marriage. dem wan study you before dem for fit talk of marriage. Tongue

*Man wey dey find wife no go take you serious if you put pancake for you face like drawing board and wear cloth like say the material no reach. Na only boyfriend you fit find with that kin look. Grin  If you wan marry, begin dress and act like wife material no be like ashewo for allen. Cool

*You sef dey try buy small small thing for your man even if na small body spray. Shame no dey catch you if na just to dey collect from am u sabi. Grin

Guys mek una fell free to add una own..things wey be sey babes dey do wen una no like atall.. Grin Grin Grin Ladies una fit add una own too..nothing do una  Tongue

one word don do for person wey wise  Grin


Posted: at 25-06-2012 03:40 PM (11 years ago) | Addicted Hero
- prince_ibe at 25-06-2012 05:51 PM (11 years ago)
(m)
my sister tell them. they dont know that that kind of things dey purse guts. i talk one into friendship with hope of proposing when if she is a wife material. one day she told to pack out of where am living to better place if our friendship go on . i told her i dont have money 4 the place she want me to go and ends our friendship.
Posted: at 25-06-2012 05:51 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- elton12 at 25-06-2012 06:36 PM (11 years ago)
(m)
Nice one... i love this die... Why people no too comment on this wonderful post???
Posted: at 25-06-2012 06:36 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- mizcollins1 at 25-06-2012 06:41 PM (11 years ago)
(f)
i don hear you wella wella sophie! sophie!!! Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 25-06-2012 06:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Azubuike1 at 25-06-2012 08:09 PM (11 years ago)
(m)
Na true talk, u talk my sister. E be like say u be wife material o. I hope say u dey practice wetin u dey preach. God bless u my sister. Many ladies dey singles today becos of their stupidity like u pointed out. Wen dey don mess finish and men no dey come again dey go go enter church say dem be born again.
Posted: at 25-06-2012 08:09 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 26-06-2012 08:48 AM (11 years ago)
(m)
noted...I will help u spread the gospel

Posted: at 26-06-2012 08:48 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 26-06-2012 08:57 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Azubuike1 on 25-06-2012 08:09 PM
Na true talk, u talk my sister. E be like say u be wife material o. I hope say u dey practice wetin u dey preach. God bless u my sister. Many ladies dey singles today becos of their stupidity like u pointed out. Wen dey don mess finish and men no dey come again dey go go enter church say dem be born again.
Ask again if dem they practice wetin dem they preach oooooooo......
Posted: at 26-06-2012 08:57 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:07 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: elton12 on 25-06-2012 06:36 PM
Nice one... i love this die... Why people no too comment on this wonderful post???

u wont blame dem..dey r guilty

Posted: at 26-06-2012 09:07 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:08 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 26-06-2012 08:57 AM
Ask again if dem they practice wetin dem they preach oooooooo......

o yes i do.. i dont say what i dont do..  Cool

Posted: at 26-06-2012 09:08 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:17 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Azubuike1 on 25-06-2012 08:09 PM
Na true talk, u talk my sister. E be like say u be wife material o. I hope say u dey practice wetin u dey preach. God bless u my sister. Many ladies dey singles today becos of their stupidity like u pointed out. Wen dey don mess finish and men no dey come again dey go go enter church say dem be born again.

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 26-06-2012 09:17 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:20 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: mizcollins1 on 25-06-2012 06:41 PM
i don hear you wella wella sophie! sophie!!! Kiss Kiss Kiss Kiss

thanks Sweetie  Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 26-06-2012 09:20 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:20 AM (11 years ago)
(f)
if e pain u, change

Posted: at 26-06-2012 09:20 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:23 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: prince_ibe on 25-06-2012 05:51 PM
my sister tell them. they dont know that that kind of things dey purse guts. i talk one into friendship with hope of proposing when if she is a wife material. one day she told to pack out of where am living to better place if our friendship go on . i told her i dont have money 4 the place she want me to go and ends our friendship.

chai!!  God will gv u a better one ..if there isnt any yet  Kiss Kiss

Posted: at 26-06-2012 09:23 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:24 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 26-06-2012 08:48 AM
noted...I will help u spread the gospel

pls do

Posted: at 26-06-2012 09:24 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wandepope at 26-06-2012 09:28 AM (11 years ago)
(m)
Sophie Sophie...hmmm...honestly,can this advice be comming from you?Sophie e e like sey na everyday you dey wise pass yesterday.
For real,i feel your post.i salute.
Ladies please listen to sophie and change your ways oh. Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Wink
Posted: at 26-06-2012 09:28 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:33 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: wandepope on 26-06-2012 09:28 AM
Sophie Sophie...hmmm...honestly,can this advice be comming from you?Sophie e e like sey na everyday you dey wise pass yesterday.
For real,i feel your post.i salute.
Ladies please listen to sophie and change your ways oh. Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Wink

Wandy dear.. As the name implies SOPHIA- Meaning---WISDOM... i believe God has Given it to me..

as for the post.. anybody wey the post pain.. make en change...SHIKENAH!!!  Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 26-06-2012 09:33 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solojaro at 26-06-2012 09:41 AM (11 years ago)
(m)
Una here well well. Abeg tell them again
Posted: at 26-06-2012 09:41 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-06-2012 09:45 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: solojaro on 26-06-2012 09:41 AM
Una here well well. Abeg tell them again

 Kiss Kiss Kiss He who has ears let him hear  Kiss anybody wey d post pain make en change

Posted: at 26-06-2012 09:45 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- DebigBen at 28-08-2012 05:32 PM (11 years ago)
(m)
If dis kind babe dey do as em dey preach, o boy make i enter flight rush come naija come meet am before other guys wey like better thing like me go block.
Posted: at 28-08-2012 05:32 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 28-08-2012 07:41 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 28-08-2012 07:41 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2