Gwhy at 19-03-2009 12:46 PM (16 years ago) (m) As in im(omatshèpè) no go undastand d english abi@ kris
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 12:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 12:52 PM (16 years ago) (m) Who beg u?...mind ur self ooo @d_man
were u ipod or streetpod...u wan be comedian u know say audience go boo u atimes?..wetin u fink say carry me come here ?..na to laugh no be to read boring jokes
Be yourself Posted: at 19-03-2009 12:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 12:55 PM (16 years ago) (m) .
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 12:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 19-03-2009 12:55 PM (16 years ago) (m) If u wan laugh..go smoke igbo..then watch kristiantus and doche do dem mumu fagging.@ d_man Posted: at 19-03-2009 12:55 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 12:57 PM (16 years ago) (m) .
If u wan laugh..go smoke igbo..then watch kristiantus and doche do dem mumu fagging.@ d_man
u see now, i talk am! u dey smoke hide dey smoke see ur eyez....ehenn so d fin dey make person laugh?
Be yourself Posted: at 19-03-2009 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 12:59 PM (16 years ago) (m) WHO B DAT 1.....@D_MAN Posted: at 19-03-2009 12:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 19-03-2009 01:02 PM (16 years ago) (m) .
If u wan laugh..go smoke igbo..then watch kristiantus and doche do dem mumu fagging.@ d_man
u see now, i talk am! u dey smoke hide dey smoke see ur eyez....ehenn so d fin dey make person laugh?  Wetin u deay talk na?..no be by force to speak pidgin....please rephrase and explain wetin u mean. Posted: at 19-03-2009 01:02 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 01:05 PM (16 years ago) (m) Wetin dey happen 4 here?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 01:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 01:06 PM (16 years ago) (m) .
If u wan laugh..go smoke igbo..then watch kristiantus and doche do dem mumu fagging.@ d_man
u see now, i talk am! u dey smoke hide dey smoke see ur eyez....ehenn so d fin dey make person laugh?  Wetin u deay talk na?..no be by force to speak pidgin....please rephrase and explain wetin u mean. *shakes head*..the smoke don dey affect ur brainz small small abi wetin?..dis small edited naim u no fit use ur reason do..ok i don clean the error.. read am again..
Be yourself Posted: at 19-03-2009 01:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
As in im(omatshèpè) no go undastand d english abi@ kris
the guy no go school. i dey very sure of that one.... check him comment now... check am: "KIA... 2 BROTHERS (GWHY AND KRISTIANTUS) BECAME HANDICAP BECOS DEY WANTED 2 WATCH LIVE EYIMBA FOOBALL MATCH AT NATIONAL STADIUM BECOS DEY DONT HAVE MONEY 2 BUY TICKET BUT NOT KNOWING DAT IT IS JUST AN INTER HOUSE SPORT EVENT GOING ON...D 2 BROTHERS SAID DEM NO EVEN ASK US 2 BUY TICKET BECOS WE ARE HANDICAP...." see what i mean Posted: at 19-03-2009 01:07 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
stripod102 at 19-03-2009 01:10 PM (16 years ago) (m) Abeg make una go read the true live story "Hypothetic And Realistic"......make we see who mumu pass out of all @ Everone Posted: at 19-03-2009 01:10 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 01:13 PM (16 years ago) (m) WHO B DAT 1.....@D_MAN
which 1
Be yourself Posted: at 19-03-2009 01:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 19-03-2009 01:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d_man at 19-03-2009 01:31 PM (16 years ago) (m) no bite ur tongue o
Be yourself Posted: at 19-03-2009 01:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 01:39 PM (16 years ago) (m) D_MAN U WAN ENTER WHERE U NO FIT STAND ABI?   ? Posted: at 19-03-2009 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 19-03-2009 03:11 PM (16 years ago) (m) take am seftly na, omats Posted: at 19-03-2009 03:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 03:14 PM (16 years ago) (m) GWHY U KNW SAY I HOT LIKE FIRE IS U NO FIT STAND ME NOT EVEN UR RAGS LIKE...DEGREATEST AND KRISTIANTUS Posted: at 19-03-2009 03:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GWHY U KNW SAY I HOT LIKE FIRE IS U NO FIT STAND ME NOT EVEN UR RAGS LIKE...DEGREATEST AND KRISTIANTUS
jeez.... you're sick.... for the last time, read thru b4 you post.... "GWHY U KNW SAY I HOT LIKE FIRE IS U NO FIT STAND ME NOT EVEN UR RAGS LIKE...DEGREATEST AND KRISTIANTUS" Posted: at 19-03-2009 03:18 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Doshe at 19-03-2009 03:24 PM (16 years ago) (m) na mumu 1st degree na u be@stripod102 Posted: at 19-03-2009 03:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |