Neglito at 2-07-2012 10:43 AM (12 years ago) (m) You better start planned your exit cos long-term is never dia style over there. Uche gi dikwa ya. Posted: at 2-07-2012 10:43 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 2-07-2012 10:48 AM (12 years ago) (m) Uche i don talk am before say u dey confused, as you sabi book reach, u no fit different between real American onyibo (white) and Van Vicker( bleaching cream man) . Moreoever American no dey answer Rodriguez,this name sounds Spanish and that means ur husband is Porto Riccan.
I dey suspect this ur marriage, no marriage picture and nothing nothing no sign of prove of marriage,a whole Movie star like u wey be say una stuff like marriage shake the whole world,u no see Stephine own,? so how come ur own marriage no make any headline?
This ur so called porto riccan man looks like more of a play boy than a husband !!! Posted: at 2-07-2012 10:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Green card business! Posted: at 2-07-2012 11:05 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 2-07-2012 11:11 AM (12 years ago) (f) Reply |
Idbabe at 2-07-2012 11:11 AM (12 years ago) (f) Aiit Posted: at 2-07-2012 11:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
viddycool at 2-07-2012 12:15 PM (12 years ago) (f) congratulations to u ,but this does not explain how u meet ur husband oo Posted: at 2-07-2012 12:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bettychy at 2-07-2012 12:17 PM (12 years ago) (f) Posted: at 2-07-2012 12:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jerrycee at 2-07-2012 12:42 PM (12 years ago) (m) Who post this shit. Its totally different from the topic. Posted: at 2-07-2012 12:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i nor undestan oh uche Posted: at 2-07-2012 12:57 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bettygirls at 2-07-2012 02:03 PM (12 years ago) (f) its her choice let her be Posted: at 2-07-2012 02:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
joeomoke at 2-07-2012 02:07 PM (12 years ago) (m) UCHE U SURE SAY U KNW WETIN U DEY DO? Posted: at 2-07-2012 02:07 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Angelita2 at 2-07-2012 02:54 PM (12 years ago) (m) SIMPLY OK FOR ME Posted: at 2-07-2012 02:54 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
congrats Uche...just feel cool and enjoy ur married life. Posted: at 2-07-2012 03:17 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 2-07-2012 03:29 PM (12 years ago) (f) cngrat Posted: at 2-07-2012 03:29 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
TOMYONBORN at 2-07-2012 04:15 PM (12 years ago) (m) Seconded..  SHEBY I DON TELL AM SAY NA DAT COFFEE Seconded..  SHEBY I DON TELL AM SAY NA DE COFFEE GO KILL AM...BUT WETING CAUSE AM NA BCOZ IMAGE IS NOTHING..TASTE IS EVERYTHING...OBEY YOUR TASTE....DRINK SPRITE Posted: at 2-07-2012 04:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ebi like say you like white phyuk Posted: at 2-07-2012 04:20 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
TOMYONBORN at 2-07-2012 04:28 PM (12 years ago) (m) IMAGE IS NOTHING..TASTE IS EVERYTHING...OBEY YOUR TASTE....DRINK SPRITE Posted: at 2-07-2012 04:28 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
it is ur choice Posted: at 2-07-2012 04:33 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 2-07-2012 05:03 PM (12 years ago) (f) Its all gud Posted: at 2-07-2012 05:03 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |