Advise needed: Did You think 50scent can Make a Good Husband ?? (Page 2)

Date: 06-07-2012 5:47 pm (11 years ago) | Author: aadex kebella
1 [2] 3 4
- mizcollins1 at 6-07-2012 08:11 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:00 PM
I get Roster  Sad
I SEE
Posted: at 6-07-2012 08:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 6-07-2012 08:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-07-2012 08:08 PM
u toooooooo? so 50cent de do am to u abi?............ chai 50 don die for house today Angry Angry Angry

Huh how dare u accuse me wrongly, Sad
What did i told u about my niece coming over to my place for vacation and summer thing  Sad

Posted: at 6-07-2012 08:12 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 6-07-2012 08:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: mizcollins1 on  6-07-2012 08:08 PM
NO DEY LIE!! Angry Angry Angry WETIN BE DAT SMALL TIN U DON DEY WASH THIS MORNING SEF?? Roll Eyes Roll Eyes


Something i dey wash, isnt that my handkerchief  Sad

Posted: at 6-07-2012 08:12 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:15 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:09 PM

Another man what? Where?
 Bia woman I no dey share my national cake o


what did i u call it? NATIONAL cake? so it is na national abi? u go see today yeye stupid man Angry Angry Angry
Posted: at 6-07-2012 08:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 6-07-2012 08:16 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on  6-07-2012 08:08 PM
u toooooooo? so 50cent de do am to u abi?............ chai 50 don die for house today Angry Angry Angry
abeg no kill am too much oo...him get lot of chores for my house 1st tin tomorrow morning Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-07-2012 08:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:17 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:12 PM
Huh how dare u accuse me wrongly, Sad
What did i told u about my niece coming over to my place for vacation and summer thing  Sad

which niece? who b ur niece? abi ur girlfriend Angry Angry Angry
Posted: at 6-07-2012 08:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:18 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:12 PM

Something i dey wash, isnt that my handkerchief  Sad


which handkechief? liar? i go kill u for house today....................
Posted: at 6-07-2012 08:18 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 6-07-2012 08:19 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: mizcollins1 on  6-07-2012 08:16 PM
abeg no kill am too much oo...him get lot of chores for my house 1st tin tomorrow morning Grin Grin Grin Grin

Go wait at the park i dey cum Sad

Posted: at 6-07-2012 08:19 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:19 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: mizcollins1 on  6-07-2012 08:16 PM
abeg no kill am too much oo...him get lot of chores for my house 1st tin tomorrow morning Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin hcai i don die oooooooooo
Posted: at 6-07-2012 08:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 6-07-2012 08:20 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:12 PM

Something i dey wash, isnt that my handkerchief  Sad

DEM DEY SELL PINK V SHAPE HANKERCHEIF ABI Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes...SEE YOU,YOU NO DEY FI EVEN LIE SMALL SEF!!! Angry Angry
Posted: at 6-07-2012 08:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:20 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:19 PM
Go wait at the park i dey cum Sad

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 6-07-2012 08:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 6-07-2012 08:20 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-07-2012 08:17 PM
which niece? who b ur niece? abi ur girlfriend Angry Angry Angry


Girlfriend what? How dare u accusing me a thing i never do?
You know i think of you everyday  Sad

Posted: at 6-07-2012 08:20 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 6-07-2012 08:21 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-07-2012 08:15 PM
what did i u call it? NATIONAL cake? so it is na national abi? u go see today yeye stupid man Angry Angry Angry

Dont be angry and stop accusing me
all this baseless accusation has nothing to do with me Sad

Posted: at 6-07-2012 08:21 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:21 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:20 PM

Girlfriend what? How dare u accusing me a thing i never do?
You know i think of you everyday  Sad

for where? im very very angry wit u
Posted: at 6-07-2012 08:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 6-07-2012 08:22 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-07-2012 08:19 PM
Go wait at the park i dey cum Sad
PARK WETI? I RESAMBLE DOG OKUIA?? Angry Angry Angry Angry Angry...YOU DON FORGET ROAD TO MY HOUSE AGAIN ABI? Angry Angry
Posted: at 6-07-2012 08:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:24 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: mizcollins1 on  6-07-2012 08:22 PM
PARK WETI? I RESAMBLE DOG OKUIA?? Angry Angry Angry Angry Angry...YOU DON FORGET ROAD TO MY HOUSE AGAIN ABI? Angry Angry

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-07-2012 08:24 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 6-07-2012 08:26 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on  6-07-2012 08:19 PM
Grin Grin Grin Grin Grin hcai i don die oooooooooo
NOOO MY DEAR NO EVEN THINK THAT..WE MUST ARRANGE MEET HIM TAKE TURNS WORK HIM LIKE DONKEY WELLA WELLA..IF HIM DEY SEE WOMAN PANT AGAIN WEATHER NA HIM DEY TAKE  OFF TO  Lips Sealed Lips Sealed OR EVEN IF THEM DEY HUNG FOR LINE HIIM GO RUN!! Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 6-07-2012 08:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 6-07-2012 08:28 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on  6-07-2012 08:24 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Kiss Kiss Kiss Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-07-2012 08:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:28 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: mizcollins1 on  6-07-2012 08:26 PM
NOOO MY DEAR NO EVEN THINK THAT..WE MUST ARRANGE MEET HIM TAKE TURNS WORK HIM LIKE DONKEY WELLA WELLA..IF HIM DEY SEE WOMAN PANT AGAIN WEATHER NA HIM DEY TAKE  OFF TO  Lips Sealed Lips Sealed OR EVEN IF THEM DEY HUNG FOR LINE HIIM GO RUN!! Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

ok dear i agree Cool
Posted: at 6-07-2012 08:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-07-2012 08:29 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: mizcollins1 on  6-07-2012 08:28 PM
Kiss Kiss Kiss Grin Grin Grin Grin

 Cool Cool Cool
Posted: at 6-07-2012 08:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4