Very Sick Husband (Page 4)

Date: 21-03-2009 12:36 pm (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 2 3 [4] 5 6
- Sillyjokker at 25-03-2009 10:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:54 AM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:51 AM
Rezi, where art thou? are u naked in the garden?
dgreat  Shocked Shocked Shocked abi you don send the opeke dem true true?

Possibly... I no trust that guy ( great) no tell am o! Grin lol

Posted: at 25-03-2009 10:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 11:06 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 10:54 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:54 AM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:51 AM
Rezi, where art thou? are u naked in the garden?
dgreat  Shocked Shocked Shocked abi you don send the opeke dem true true?

Possibly... I no trust that guy ( great) no tell am o! Grin lol
you sure say him never hear you so.... i hear say that guy get power no be small... the way wey him take dey invoke him juju for dis house dey make me fear am.... Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-03-2009 11:06 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 11:25 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 11:06 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 10:54 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:54 AM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:51 AM
Rezi, where art thou? are u naked in the garden?
dgreat  Shocked Shocked Shocked abi you don send the opeke dem true true?

Possibly... I no trust that guy ( great) no tell am o! Grin lol
you sure say him never hear you so.... i hear say that guy get power no be small... the way wey him take dey invoke him juju for dis house dey make me fear am.... Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Hey! Kris... you sef na quick learner o! which time you begin the lecture wey you don know mani mani things about great?  Grin Grin Grin... I still dey suspect you o! Grin

Posted: at 25-03-2009 11:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 12:05 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:25 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 11:06 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 10:54 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:54 AM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:51 AM
Rezi, where art thou? are u naked in the garden?
dgreat  Shocked Shocked Shocked abi you don send the opeke dem true true?

Possibly... I no trust that guy ( great) no tell am o! Grin lol
you sure say him never hear you so.... i hear say that guy get power no be small... the way wey him take dey invoke him juju for dis house dey make me fear am.... Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Hey! Kris... you sef na quick learner o! which time you begin the lecture wey you don know mani mani things about great?  Grin Grin Grin... I still dey suspect you o! Grin
where GY dey sef, na him go fit explain beta.... see if not for me and GY, e get one small bobo like that wey dgreat command make e go stand for railway... na beg we beg dgreat b4 him let the bobo go... true ask GY now...
Posted: at 25-03-2009 12:05 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 25-03-2009 12:40 PM (16 years ago)
(m)
krist!!! krist !!!! krist!!! how many times wey i call you! "Pansa O fura Pansa ja sina, aja o fura aja jin, Onile ti o fura Ole ni oko leru lo!" pelepele to e lowo!!! Abi enu e ni won ma ti gbo pe Iya tisha Ku!!!!! "tell emma to translate for you!
Posted: at 25-03-2009 12:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 12:46 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:05 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:25 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 11:06 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 10:54 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:54 AM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:51 AM
Rezi, where art thou? are u naked in the garden?
dgreat  Shocked Shocked Shocked abi you don send the opeke dem true true?

Possibly... I no trust that guy ( great) no tell am o! Grin lol
you sure say him never hear you so.... i hear say that guy get power no be small... the way wey him take dey invoke him juju for dis house dey make me fear am.... Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Hey! Kris... you sef na quick learner o! which time you begin the lecture wey you don know mani mani things about great?  Grin Grin Grin... I still dey suspect you o! Grin
where GY dey sef, na him go fit explain beta.... see if not for me and GY, e get one small bobo like that wey dgreat command make e go stand for railway... na beg we beg dgreat b4 him let the bobo go... true ask GY now...

You no dey fear o! Kris... you dey leak dgreat secret? My hand no dey o! Make im no use you do experiment o!

Posted: at 25-03-2009 12:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 12:47 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:40 PM
krist!!! krist !!!! krist!!! how many times wey i call you! "Pansa O fura Pansa ja sina, aja o fura aja jin, Onile ti o fura Ole ni oko leru lo!" pelepele to e lowo!!! Abi enu e ni won ma ti gbo pe Iya tisha Ku!!!!! "tell emma to translate for you!

Ewee o! this one sounds like trouble... Kris ... BRB... Grin Grin Grin

Posted: at 25-03-2009 12:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 12:50 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:05 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:25 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 11:06 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 10:54 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:54 AM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:51 AM
Rezi, where art thou? are u naked in the garden?
dgreat  Shocked Shocked Shocked abi you don send the opeke dem true true?

Possibly... I no trust that guy ( great) no tell am o! Grin lol
you sure say him never hear you so.... i hear say that guy get power no be small... the way wey him take dey invoke him juju for dis house dey make me fear am.... Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Hey! Kris... you sef na quick learner o! which time you begin the lecture wey you don know mani mani things about great?  Grin Grin Grin... I still dey suspect you o! Grin
where GY dey sef, na him go fit explain beta.... see if not for me and GY, e get one small bobo like that wey dgreat command make e go stand for railway... na beg we beg dgreat b4 him let the bobo go... true ask GY now...

You no dey fear o! Kris... you dey leak dgreat secret? My hand no dey o! Make im no use you do experiment o!
chieee.... hope say him no hear wetin i talk so oooo...
Posted: at 25-03-2009 12:50 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 12:53 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:40 PM
krist!!! krist !!!! krist!!! how many times wey i call you! "Pansa O fura Pansa ja sina, aja o fura aja jin, Onile ti o fura Ole ni oko leru lo!" pelepele to e lowo!!! Abi enu e ni won ma ti gbo pe Iya tisha Ku!!!!! "tell emma to translate for you!
Emma! Emma Jesus, abeg help me translate wetin dgreat talk.... chiee.... dgreat shey no be say you wan kill my teacher? abi wetin him talk.... where Emma dey now.... Undecided Undecided Undecided
Posted: at 25-03-2009 12:53 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 12:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:47 PM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:40 PM
krist!!! krist !!!! krist!!! how many times wey i call you! "Pansa O fura Pansa ja sina, aja o fura aja jin, Onile ti o fura Ole ni oko leru lo!" pelepele to e lowo!!! Abi enu e ni won ma ti gbo pe Iya tisha Ku!!!!! "tell emma to translate for you!

Ewee o! this one sounds like trouble... Kris ... BRB... Grin Grin Grin
but Embarrassed Embarrassed Embarrassed who come tell am wetin i talk now.... Undecided Undecided Undecided
Posted: at 25-03-2009 12:55 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 25-03-2009 12:57 PM (16 years ago)
(m)
LMAO! kill ur teacher ke! wetin hin do me? i n wan kill anybody oh! i fit just give am one song make hin dey repeat am! tiiiiilllllllll 2045!! abi i no dey merciful reach?@ krist.
@ sillyJ why u dey fear na! nuthing do you! at all u dey kampe like obasanjo!!!! bt make u no resemble am for face oh!
@krist na Ogiri a hin tell me wetin u talk, u no dey hear wen dem talk say "Ogiri leti" u thin say my people dey talk lie?
Posted: at 25-03-2009 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 01:05 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:55 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:47 PM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:40 PM
krist!!! krist !!!! krist!!! how many times wey i call you! "Pansa O fura Pansa ja sina, aja o fura aja jin, Onile ti o fura Ole ni oko leru lo!" pelepele to e lowo!!! Abi enu e ni won ma ti gbo pe Iya tisha Ku!!!!! "tell emma to translate for you!

Ewee o! this one sounds like trouble... Kris ... BRB... Grin Grin Grin
but Embarrassed Embarrassed Embarrassed who come tell am wetin i talk now.... Undecided Undecided Undecided

Kris, na wa o! and e b like say them quick tell am... chie! Grin Grin

Sorry o! take heart en! I will always be there for you... I dey come...brb

Posted: at 25-03-2009 01:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 01:05 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:57 PM
LMAO! kill ur teacher ke! wetin hin do me? i n wan kill anybody oh! i fit just give am one song make hin dey repeat am! tiiiiilllllllll 2045!! abi i no dey merciful reach?@ krist.
@ sillyJ why u dey fear na! nuthing do you! at all u dey kampe like obasanjo!!!! bt make u no resemble am for face oh!
@krist na Ogiri a hin tell me wetin u talk, u no dey hear wen dem talk say "Ogiri leti" u thin say my people dey talk lie?
no vex dgreat.... i no know.... omode lo she mi....
Posted: at 25-03-2009 01:05 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 01:09 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:57 PM
LMAO! kill ur teacher ke! wetin hin do me? i n wan kill anybody oh! i fit just give am one song make hin dey repeat am! tiiiiilllllllll 2045!! abi i no dey merciful reach?@ krist.
@ sillyJ why u dey fear na! nuthing do you! at all u dey kampe like obasanjo!!!! bt make u no resemble am for face oh!
@krist na Ogiri a hin tell me wetin u talk, u no dey hear wen dem talk say "Ogiri leti" u thin say my people dey talk lie?

Ok... so nothing do me abi? Thank you

But I dey curious o! wetin be Ogiri,  na pap?

Posted: at 25-03-2009 01:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 01:17 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 01:09 PM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:57 PM
LMAO! kill ur teacher ke! wetin hin do me? i n wan kill anybody oh! i fit just give am one song make hin dey repeat am! tiiiiilllllllll 2045!! abi i no dey merciful reach?@ krist.
@ sillyJ why u dey fear na! nuthing do you! at all u dey kampe like obasanjo!!!! bt make u no resemble am for face oh!
@krist na Ogiri a hin tell me wetin u talk, u no dey hear wen dem talk say "Ogiri leti" u thin say my people dey talk lie?

Ok... so nothing do me abi? Thank you

But I dey curious o! wetin be Ogiri,  na pap?
Huh? Huh? Huh?
ogiri? na same thing with eeru...
Posted: at 25-03-2009 01:17 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 01:20 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 01:17 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 01:09 PM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:57 PM
LMAO! kill ur teacher ke! wetin hin do me? i n wan kill anybody oh! i fit just give am one song make hin dey repeat am! tiiiiilllllllll 2045!! abi i no dey merciful reach?@ krist.
@ sillyJ why u dey fear na! nuthing do you! at all u dey kampe like obasanjo!!!! bt make u no resemble am for face oh!
@krist na Ogiri a hin tell me wetin u talk, u no dey hear wen dem talk say "Ogiri leti" u thin say my people dey talk lie?

Ok... so nothing do me abi? Thank you

But I dey curious o! wetin be Ogiri,  na pap?
Huh? Huh? Huh?
ogiri? na same thing with eeru...
dem dey take am cook soup.... come dgreat how e come be say na ordinary ogiri tell you all the things wey we talk for your back.... how come? Huh?
Posted: at 25-03-2009 01:20 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 25-03-2009 01:43 PM (16 years ago)
(m)
kai! silyj and Krist, my people say "Omode O mo Oogun, O npe L'efo" small pikin no know juju, e dey call am vegetable, "Ogiri" na "WALL" No be the one wey dem dey take cook soup,if u take wall cook soup na hin e say ur belle no go come down for 75 days pere! Silly, u are all correct, but i no understand diff pictures, wey i dey see for here oh! are we safe?
Posted: at 25-03-2009 01:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 01:48 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 01:43 PM
kai! silyj and Krist, my people say "Omode O mo Oogun, O npe L'efo" small pikin no know juju, e dey call am vegetable, "Ogiri" na "WALL" No be the one wey dem dey take cook soup,if u take wall cook soup na hin e say ur belle no go come down for 75 days pere! Silly, u are all correct, but i no understand diff pictures, wey i dey see for here oh! are we safe?

You safe no be small... no let the pics fear you... but you get special powers... why you con dey ask again? Grin

Posted: at 25-03-2009 01:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 25-03-2009 01:56 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 01:48 PM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 01:43 PM
kai! silyj and Krist, my people say "Omode O mo Oogun, O npe L'efo" small pikin no know juju, e dey call am vegetable, "Ogiri" na "WALL" No be the one wey dem dey take cook soup,if u take wall cook soup na hin e say ur belle no go come down for 75 days pere! Silly, u are all correct, but i no understand diff pictures, wey i dey see for here oh! are we safe?

You safe no be small... no let the pics fear you... but you get special powers... why you con dey ask again? Grin
Silly, U no know say, Ifura Loogun Agba" kai, i no go fit translate this one for u o! just ask emma, ok? i no fear but na style style elderly man dey take run commot for Cow!
Posted: at 25-03-2009 01:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 05:01 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 01:56 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 01:48 PM
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 01:43 PM
kai! silyj and Krist, my people say "Omode O mo Oogun, O npe L'efo" small pikin no know juju, e dey call am vegetable, "Ogiri" na "WALL" No be the one wey dem dey take cook soup,if u take wall cook soup na hin e say ur belle no go come down for 75 days pere! Silly, u are all correct, but i no understand diff pictures, wey i dey see for here oh! are we safe?

You safe no be small... no let the pics fear you... but you get special powers... why you con dey ask again? Grin
Silly, U no know say, Ifura Loogun Agba" kai, i no go fit translate this one for u o! just ask emma, ok? i no fear but na style style elderly man dey take run commot for Cow!
meaning say you dey fear or what? Huh?
Posted: at 25-03-2009 05:01 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6

Featured Discussions