Culprites trying to escape (Page 2)

Date: 21-03-2009 3:22 pm (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 [2]
- degreatest2 at 24-03-2009 11:45 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 24-03-2009 11:12 PM
Quote from: emmymth on 24-03-2009 04:53 PM
silly J thanx 4 making this forum fun.Na u dey win 4 here abi wetin una think?

na only silly jokker they make this forum fun?...i dey suspect u oooo...Grin
No mind am , hin don smoke na!  U no see hin eye dey red?
Posted: at 24-03-2009 11:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 25-03-2009 01:37 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 11:45 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 24-03-2009 11:12 PM
Quote from: emmymth on 24-03-2009 04:53 PM
silly J thanx 4 making this forum fun.Na u dey win 4 here abi wetin una think?

na only silly jokker they make this forum fun?...i dey suspect u oooo...Grin
No mind am , hin don smoke na!  U no see hin eye dey red?

Grin..like hot plate..Grin
Posted: at 25-03-2009 01:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- caseycute at 25-03-2009 04:25 AM (16 years ago)
(f)
lol...dis as gotta b d dumbest thieves...
nice one gal.!
Posted: at 25-03-2009 04:25 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- skarfies at 25-03-2009 04:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: caseycute on 25-03-2009 04:25 AM
lol...dis as gotta b d dumbest thieves...
nice one gal.!

LOL...............DUMBEST INDEED!!!!!!!GUESS THEY CHOOSE A WRONG PROFESSION ...CUS DEY LACK THE BRAIN & SKILLS OF REAL PROFESSIONAL THIEVES...ALL NA EVEN SCAMS SELF WU 1 MUMU LIK DAT 49JA.....EVERYBODY NA SHARPMAN NO GOCKING...WE NEED REAL EN MATURE JOKES JOO....Huh??
Posted: at 25-03-2009 04:52 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 09:55 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 10:11 PM
Quote from: federico on 24-03-2009 05:12 PM
she dey try,na she be mama for this forum
Ngbo silly j, u be mama abi? beta come out and tell us the kian mama wey u be? maybe u be awon iya mi oshoronga!!!!!!!

Dgreat... na wa for all this your incantations o! Grin

lol...

Posted: at 25-03-2009 09:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 09:58 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: caseycute on 25-03-2009 04:25 AM
lol...dis as gotta b d dumbest thieves...
nice one gal.!

Thanks for dropping in gurl... Those thieves are certainly the dumbest... Grin

Posted: at 25-03-2009 09:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 10:00 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 09:55 AM
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 10:11 PM
Quote from: federico on 24-03-2009 05:12 PM
she dey try,na she be mama for this forum
Ngbo silly j, u be mama abi? beta come out and tell us the kian mama wey u be? maybe u be awon iya mi oshoronga!!!!!!!

Dgreat... na wa for all this your incantations o! Grin

lol...
Grin Grin Grin Grin
baba ifa..... ifa a ye wa ooooo....
Posted: at 25-03-2009 10:00 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 10:51 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 10:00 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 09:55 AM
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 10:11 PM
Quote from: federico on 24-03-2009 05:12 PM
she dey try,na she be mama for this forum
Ngbo silly j, u be mama abi? beta come out and tell us the kian mama wey u be? maybe u be awon iya mi oshoronga!!!!!!!

Dgreat... na wa for all this your incantations o! Grin

lol...
Grin Grin Grin Grin
baba ifa..... ifa a ye wa ooooo....

You too don follow great dey recite incantations... mmm... Kris I suspect you o! Grin Grin Grin

Posted: at 25-03-2009 10:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 11:08 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 10:51 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 10:00 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 09:55 AM
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 10:11 PM
Quote from: federico on 24-03-2009 05:12 PM
she dey try,na she be mama for this forum
Ngbo silly j, u be mama abi? beta come out and tell us the kian mama wey u be? maybe u be awon iya mi oshoronga!!!!!!!

Dgreat... na wa for all this your incantations o! Grin

lol...
Grin Grin Grin Grin
baba ifa..... ifa a ye wa ooooo....

You too don follow great dey recite incantations... mmm... Kris I suspect you o! Grin Grin Grin
for where, na the small ones wey i learn from am na them i dey practice so... Grin Grin Grin
Posted: at 25-03-2009 11:08 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 11:12 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 11:08 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 10:51 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 10:00 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 09:55 AM
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 10:11 PM
Quote from: federico on 24-03-2009 05:12 PM
she dey try,na she be mama for this forum
Ngbo silly j, u be mama abi? beta come out and tell us the kian mama wey u be? maybe u be awon iya mi oshoronga!!!!!!!

Dgreat... na wa for all this your incantations o! Grin

lol...
Grin Grin Grin Grin
baba ifa..... ifa a ye wa ooooo....

You too don follow great dey recite incantations... mmm... Kris I suspect you o! Grin Grin Grin
for where, na the small ones wey i learn from am na them i dey practice so... Grin Grin Grin

Eh! en! you even dey confess say you be apprentice... mmm my suspicion correct o!

Posted: at 25-03-2009 11:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions