Job Interview Question ( MOAK) (Page 3)

Date: 21-03-2009 4:57 pm (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 2 [3] 4 5
- Kristiantus at 26-03-2009 01:05 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....
Posted: at 26-03-2009 01:05 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 01:10 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?

You dey sell Grin? I no wan buy o! I just want my prize... Shikena! Grin

Posted: at 26-03-2009 01:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 01:15 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:05 PM
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....

Kris... wait, I never dey convinced about the prize yet...

@ Moak, are you advertising pure-water or what are you talking about?

Posted: at 26-03-2009 01:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-03-2009 01:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 01:15 PM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:05 PM
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....

Kris... wait, I never dey convinced about the prize yet...

@ Moak, are you advertising pure-water or what are you talking about?
convince wetin? Sad Sad Sad you dey hear am from the lady horses mouth you still wan convince...
Posted: at 26-03-2009 01:30 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 05:44 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:30 PM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 01:15 PM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:05 PM
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....

Kris... wait, I never dey convinced about the prize yet...

@ Moak, are you advertising pure-water or what are you talking about?
convince wetin? Sad Sad Sad you dey hear am from the lady horses mouth you still wan convince...

So na true? I am  Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 26-03-2009 05:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-03-2009 06:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 05:44 PM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:30 PM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 01:15 PM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:05 PM
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....

Kris... wait, I never dey convinced about the prize yet...

@ Moak, are you advertising pure-water or what are you talking about?
convince wetin? Sad Sad Sad you dey hear am from the lady horses mouth you still wan convince...

So na true? I am  Shocked Shocked Shocked Shocked
you know no b4..... na wuruwuru moak wan do....
Posted: at 26-03-2009 06:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 27-03-2009 01:06 AM (15 years ago)
(m)
hmmm...watching!!!!!!
Posted: at 27-03-2009 01:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-03-2009 08:47 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 27-03-2009 01:06 AM
hmmm...watching!!!!!!

Emma, keep watching o!! Grin

Posted: at 27-03-2009 08:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-03-2009 10:49 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 27-03-2009 10:44 AM

Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:30 PM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 01:15 PM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:05 PM
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....

Kris... wait, I never dey convinced about the prize yet...

@ Moak, are you advertising pure-water or what are you talking about?
convince wetin? Sad Sad Sad you dey hear am from the lady horses mouth you still wan convince...
@ silly, person wey be your friend call you lady horse, you nor talk abi? i no sell or advertise pure water, na the prize wey my oga say make i give the winner be that o
winner abi winners? by the way, inshort we no want your prize again.... carry your pure water dey go Angry Angry Angry
my mind don tell me b4 say na wuruwuru you wan do... carry your pure water go.
Posted: at 27-03-2009 10:49 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 10:53 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 25-03-2009 04:01 PM
i love that, no make me fall for you o
U wan fall for me ? kai! ka chineke meziokwu!
Posted: at 27-03-2009 10:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-03-2009 10:55 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: moak on 27-03-2009 10:44 AM
@ silly, person wey be your friend call you lady horse, you nor talk abi? i no sell or advertise pure water, na the prize wey my oga say make i give the winner be that o

Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:30 PM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 01:15 PM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:05 PM
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....

Kris... wait, I never dey convinced about the prize yet...

@ Moak, are you advertising pure-water or what are you talking about?
convince wetin? Sad Sad Sad you dey hear am from the lady horses mouth you still wan convince...

Moak, na you Kris call lady horse na... Grin no be you be the prize giver? Huh? Anyway, na you I know o! not your oga... so, before we forget... where my prizx... Grin Grin I want "weekend for 2 at Obudu"  Grin Grin Grin tell your oga say pure water no pure this days Shocked Shocked Shocked Shocked... moreover, if na pure water im get make im begin drink am by himself... Angry I go supply am more... Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 27-03-2009 10:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-03-2009 10:57 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 10:55 AM
Quote from: moak on 27-03-2009 10:44 AM
@ silly, person wey be your friend call you lady horse, you nor talk abi? i no sell or advertise pure water, na the prize wey my oga say make i give the winner be that o

Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:30 PM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 01:15 PM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 01:05 PM
Quote from: moak on 26-03-2009 12:58 PM
how many bags of pure water you want?
wetin... Angry Angry Angry you still dey talk about pure water! pure water!! silly shabi you see, i tell una say na wuruwuru moak wan play us.... i talk am una no believe me....

Kris... wait, I never dey convinced about the prize yet...

@ Moak, are you advertising pure-water or what are you talking about?
convince wetin? Sad Sad Sad you dey hear am from the lady horses mouth you still wan convince...

Moak, na you Kris call lady horse na... Grin no be you be the prize giver? Huh? Anyway, na you I know o! not your oga... so, before we forget... where my prizx... Grin Grin I want "weekend for 2 at Obudu"  Grin Grin Grin tell your oga say pure water no pure this days Shocked Shocked Shocked Shocked... moreover, if na pure water im get make im begin drink am by himself... Angry I go supply am more... Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
nwanne o correct... weekend for 2 winners at obudu.... Grin Grin Grin
obudu na calabar now.... Grin Grin Grin eewoo,  abasi....
Posted: at 27-03-2009 10:57 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 11:02 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:47 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 27-03-2009 01:06 AM
hmmm...watching!!!!!!

Emma, keep watching o!! Grin
emma na watchdog!!!!!!
Posted: at 27-03-2009 11:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-03-2009 11:05 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:02 AM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:47 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 27-03-2009 01:06 AM
hmmm...watching!!!!!!

Emma, keep watching o!! Grin
emma na watchdog!!!!!!
emma.... Grin Grin Grin
watchdog?  Grin Grin Grin
dgreat na for you........ Grin
if to say na watchelephant e for better... dog ke.....
Posted: at 27-03-2009 11:05 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 27-03-2009 11:12 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 27-03-2009 11:05 AM
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:02 AM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:47 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 27-03-2009 01:06 AM
hmmm...watching!!!!!!

Emma, keep watching o!! Grin
emma na watchdog!!!!!!
emma.... Grin Grin Grin
watchdog?  Grin Grin Grin
dgreat na for you........ Grin
if to say na watchelephant e for better... dog ke.....

LIKE DIS 1
Posted: at 27-03-2009 11:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 12:00 PM (15 years ago)
(m)
Iphie, if emma catch u i no dey here oh! dat guy get some friends wey be taliban oh!
Posted: at 27-03-2009 12:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-03-2009 12:04 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: moak on 27-03-2009 11:00 AM
ok, go to the airport, give them my name and fiam, to obudu. ticket is just for one person except you go lap am (u know wetin i mean)

NOW YOU R TALKING... BUT... Y TICKET FOR ONE? WHAT OF MY HUSSY? yOU WANT AM TO CHEAT ON ME WHILE AM AWAY? Grin Grin Grin

Posted: at 27-03-2009 12:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 27-03-2009 12:07 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 12:00 PM
Iphie, if emma catch u i no dey here oh! dat guy get some friends wey be taliban oh!

o de shi
Posted: at 27-03-2009 12:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-03-2009 12:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 12:00 PM
Iphie, if emma catch u i no dey here oh! dat guy get some friends wey be taliban oh!
Grin Grin Grin
Posted: at 27-03-2009 12:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 01:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 27-03-2009 12:07 PM
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 12:00 PM
Iphie, if emma catch u i no dey here oh! dat guy get some friends wey be taliban oh!

o de shi
Ok na , u go still dey shout the odeshi wen osama grab u, and e dey like pple wey no too get body!
Posted: at 27-03-2009 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5