end time advise

Date: 14-07-2012 1:14 pm (12 years ago) | Author: CHRIS DA ORATOR
- at 14-07-2012 01:14 PM (12 years ago)
(m)
for some while now my pastor dey complain i dont like standing with him..i always run...both i told he the truth....the truth is that bible said during rapture..one will be taken and the other will be left behind...huh...for me to stand with my pastor rapture start...my people una knw wetin go happen.... So i rather stand with politicians.. U knw i like standing with faruk...i stand with commisioners ...government ministers...native doctors..so that in case rapture start guess who God will take......meeeeeeeee.  So i advise u statrt standing with asawo babes...stand with boko haram..militants..etc. Jst make sure u are standing..

Posted: at 14-07-2012 01:14 PM (12 years ago) | Newbie
- Dprince24 at 14-07-2012 04:05 PM (12 years ago)
(m)
I wi be standing wit yahoo boyz
Posted: at 14-07-2012 04:05 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 14-07-2012 05:56 PM (12 years ago)
(m)
Hehehe u try

Posted: at 14-07-2012 05:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- globala at 14-07-2012 06:04 PM (12 years ago)
(m)
really! really!! really!!!

Posted: at 14-07-2012 06:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 14-07-2012 06:30 PM (12 years ago)
(f)
Hmmmmmm

Posted: at 14-07-2012 06:30 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 14-07-2012 07:42 PM (12 years ago)
(m)
poster if like stand wit Osama or Binladen his broda............... but dont be surprise dat when rapture come u na only u go still stand dia

Posted: at 14-07-2012 07:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 14-07-2012 08:18 PM (12 years ago)
(m)
okay make i stand wiff transformer so if rapture come i will be the favorite bcos if i stand wiff boko haram we dey sin together, millitant we dey sin together, politician we dey sin together even you poster you even sin pass me so i prefer transformer abeg

Posted: at 14-07-2012 08:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 14-07-2012 11:24 PM (12 years ago)
(m)
Mumu ur own comment dey go different

Posted: at 14-07-2012 11:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 14-07-2012 11:26 PM (12 years ago)
(m)
Mumu ur own comment dey go different

Posted: at 14-07-2012 11:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 14-07-2012 11:27 PM (12 years ago)
(m)
Mumu ur own comment dey go different

Posted: at 14-07-2012 11:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 14-07-2012 11:29 PM (12 years ago)
(m)
Mumu ur own comment dey go different

Posted: at 14-07-2012 11:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- princyboy at 15-07-2012 09:52 PM (12 years ago)
(m)
U̶̲̥̅̊
 try
Posted: at 15-07-2012 09:52 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- princyboy at 15-07-2012 09:53 PM (12 years ago)
(m)
U̶̲̥̅̊
 try...buh I tink say na only joseph be dreama na Ŋ҈ώ I kno say tobaba de stand de dream
Posted: at 15-07-2012 09:53 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ExpertTbright at 15-07-2012 10:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 14-07-2012 11:24 PM
Mumu ur own comment dey go different
monkey biggest boy i no blame you don already surrender ur self to hell fire so i no blame you you've make the best decision

Posted: at 15-07-2012 10:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Terencetersur at 15-07-2012 11:13 PM (12 years ago)
(m)
Passing!
Posted: at 15-07-2012 11:13 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply

Featured Discussions