Old man: Doc, do you think I can live for the next 10 years?
Doc: Do you drink?
Old man: No
Doc: Do you smoke?
Old man: No
Doc: Do you still have sex?
Old man: No
Doc:THEN, WHY DO YOU WANT TO LIVE FOR THE NEXT 10 YEARS?

Posted: at | |
Old man: Doc, do you think I can live for the next 10 years? Doc: Do you drink? Old man: No Doc: Do you smoke? Old man: No Doc: Do you still have sex? Old man: No Doc:THEN, WHY DO YOU WANT TO LIVE FOR THE NEXT 10 YEARS? ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 23-03-2009 03:00 PM An old man went to see a doctor and he was complaining of suspecting he has a terminal illness. this is what ensued: Old man: Doc, do you think I can live for the next 10 years? Doc: Do you drink? Old man: No Doc: Do you smoke? Old man: No Doc: Do you still have sex? Old man: No Doc:THEN, WHY DO YOU WANT TO LIVE FOR THE NEXT 10 YEARS? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin the old man want to dey do for the next 10 years wey him wan leave ![]() ![]() ![]()
| |||||
nice question abi?wetin una think? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
r u stupid? Reply
| |||||
Quote from: mushabc on 23-03-2009 05:48 PM r u stupid? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na wetin dey happen 4 here?@ ALL ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
OooooPpppppSssss.... Reply
| |||||
Hmmm ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
lol...i guess all livin entails 4 y'all is sex...doctor?? Reply
| |||||
Na who u com dey talk 2 na?@ caseycute ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
so if person no booze, lightup and jigijigi, e no suppose live? Reply
| |||||
una wan fight again Reply
| |||||
Quote from: mushabc on 23-03-2009 05:48 PM r u stupid? No i am not, but i think u are pretending!
| |||||
Quote from: rezimero on 24-03-2009 04:59 PM so if person no booze, lightup and jigijigi, e no suppose live? Dr. Rezi, where u ben travel go? some people say u dey run for NAFDAC come enta exile, I no gree believe dem oh! so tell me ur own side of the story! and by the way, Answer your question urself! no booze! no lightup! and no jigijigi!!!!wetin u wan take 10 years do?![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
INFACT D OLD MAN NEED 2DIE WITH IMMEDIATE EFFECT.........ELSE, I WILL*** HIM MASELF Reply
| |||||
Im wan tak am ........... ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: skarfies on 24-03-2009 07:18 PM INFACT D OLD MAN NEED 2DIE WITH IMMEDIATE EFFECT.........ELSE, I WILL*** HIM MASELF U dey provoke to much ke? wanyo wanyo! wetin u wan do the old man?
| |||||
U blind,u no c say na kil im tak say im wan kil am(Aya killa)@ dgreat ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 24-03-2009 07:30 PM U blind,u no c say na kil im tak say im wan kil am(Aya killa)@ dgreat I wear Google dat time! olofofo! gbeborun! amebo! mafilomi ndasi! abojungun legbe eti!!!! File!!!!
| |||||
Na persn name long reach ds? ReplyD persn go b POLITICIAN o.@ dgreat Be the change u want 2 c in d WORLD
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)