D persn go b POLITICIAN o.@ dgreat
Posted: at | |
Quote from: Gwhy on 24-03-2009 07:48 PM Na persn name long reach ds? Lolzzz yes na! na person name, e still remain sef! Sobolayoke, Aremo oofon!!!!!D persn go b POLITICIAN o.@ dgreat
| |||||
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 07:44 PM Quote from: Gwhy on 24-03-2009 07:30 PM U blind,u no c say na kil im tak say im wan kil am(Aya killa)@ dgreat I wear Google dat time! olofofo! gbeborun! amebo! mafilomi ndasi! abojungun legbe eti!!!! File!!!!![]()
| |||||
Quote from: Gwhy on 24-03-2009 08:17 AM Na who u com dey talk 2 na?@ caseycute [/quote lol..d Doctor!
| |||||
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 07:26 PM Quote from: skarfies on 24-03-2009 07:18 PM INFACT D OLD MAN NEED 2DIE WITH IMMEDIATE EFFECT.........ELSE, I WILL*** HIM MASELF U dey provoke to much ke? wanyo wanyo! wetin u wan do the old man?SHEY NO BE U HIRE ME MAY I KILL AM KOMOT SO U GO FIT INHERIT THE POOR OLD MAN PROPERTY WITH HIN WIFE JOIN NII...U TALK SAY THE WIFE DEY SUFFER 4RM "STRAVOKOLISIS" WICH IS CAUSED BY LACK OF STRAVING........ ABEG NA UR ASSIGNMENT I DEY CARRY OUT OOO...BUDDY...PERMISSION 2ELIMINATE D TARGET ONE'S EN 4ALL....BRO. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: skarfies on 25-03-2009 05:44 AM Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 07:26 PM Quote from: skarfies on 24-03-2009 07:18 PM INFACT D OLD MAN NEED 2DIE WITH IMMEDIATE EFFECT.........ELSE, I WILL*** HIM MASELF U dey provoke to much ke? wanyo wanyo! wetin u wan do the old man?SHEY NO BE U HIRE ME MAY I KILL AM KOMOT SO U GO FIT INHERIT THE POOR OLD MAN PROPERTY WITH HIN WIFE JOIN NII...U TALK SAY THE WIFE DEY SUFFER 4RM "STRAVOKOLISIS" WICH IS CAUSED BY LACK OF STRAVING........ ABEG NA UR ASSIGNMENT I DEY CARRY OUT OOO...BUDDY...PERMISSION 2ELIMINATE D TARGET ONE'S EN 4ALL....BRO. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: skarfies on 25-03-2009 05:44 AM Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 07:26 PM Quote from: skarfies on 24-03-2009 07:18 PM INFACT D OLD MAN NEED 2DIE WITH IMMEDIATE EFFECT.........ELSE, I WILL*** HIM MASELF U dey provoke to much ke? wanyo wanyo! wetin u wan do the old man?SHEY NO BE U HIRE ME MAY I KILL AM KOMOT SO U GO FIT INHERIT THE POOR OLD MAN PROPERTY WITH HIN WIFE JOIN NII...U TALK SAY THE WIFE DEY SUFFER 4RM "STRAVOKOLISIS" WICH IS CAUSED BY LACK OF STRAVING........ ABEG NA UR ASSIGNMENT I DEY CARRY OUT OOO...BUDDY...PERMISSION 2ELIMINATE D TARGET ONE'S EN 4ALL....BRO. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@Krist, to dey laugh na your hobby? Sora E o! abi u wan make i punch u for nose? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:28 AM @Krist, to dey laugh na your hobby? Sora E o! abi u wan make i punch u for nose? dgreat, if na only punch you an punch my nose, abeg go ahead.... that one dey better than where you use ofo on me....
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:53 AM Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:28 AM @Krist, to dey laugh na your hobby? Sora E o! abi u wan make i punch u for nose? dgreat, if na only punch you an punch my nose, abeg go ahead.... that one dey better than where you use ofo on me....
| |||||
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 11:32 AM Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 09:53 AM Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 09:28 AM @Krist, to dey laugh na your hobby? Sora E o! abi u wan make i punch u for nose? dgreat, if na only punch you an punch my nose, abeg go ahead.... that one dey better than where you use ofo on me....
| |||||
Krist u see urself! u just carry name for head like Taliban!!!!! al thos things wey i dey talk dey inside Psalm 305 verse 450 to 560, check am! abi u no get bible? sillyJ go buy u one! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:50 PM Krist u see urself! u just carry name for head like Taliban!!!!! al thos things wey i dey talk dey inside Psalm 305 verse 450 to 560, check am! abi u no get bible? sillyJ go buy u one! wait oooo.... Psalm 305 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 07:06 PM Quote from: rezimero on 24-03-2009 04:59 PM so if person no booze, lightup and jigijigi, e no suppose live? Dr. Rezi, where u ben travel go? some people say u dey run for NAFDAC come enta exile, I no gree believe dem oh! so tell me ur own side of the story! and by the way, Answer your question urself! no booze! no lightup! and no jigijigi!!!!wetin u wan take 10 years do?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 01:03 PM Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 12:50 PM Krist u see urself! u just carry name for head like Taliban!!!!! al thos things wey i dey talk dey inside Psalm 305 verse 450 to 560, check am! abi u no get bible? sillyJ go buy u one! wait oooo.... Psalm 305 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 01:36 PM Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 07:06 PM Quote from: rezimero on 24-03-2009 04:59 PM so if person no booze, lightup and jigijigi, e no suppose live? Dr. Rezi, where u ben travel go? some people say u dey run for NAFDAC come enta exile, I no gree believe dem oh! so tell me ur own side of the story! and by the way, Answer your question urself! no booze! no lightup! and no jigijigi!!!!wetin u wan take 10 years do?![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 01:53 PM Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 01:36 PM Quote from: degreatest2 on 24-03-2009 07:06 PM Quote from: rezimero on 24-03-2009 04:59 PM so if person no booze, lightup and jigijigi, e no suppose live? Dr. Rezi, where u ben travel go? some people say u dey run for NAFDAC come enta exile, I no gree believe dem oh! so tell me ur own side of the story! and by the way, Answer your question urself! no booze! no lightup! and no jigijigi!!!!wetin u wan take 10 years do?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos
Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel
Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention
Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed
VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday
“I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum
One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo
Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME
"You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment
Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)