stripod102 at 24-03-2009 09:46 AM (16 years ago) (m)
Grammatical blunder : 1.you say hang herself on a tree and not from a tree 2dont use bit and later together ok.................. this marks the end of today's class please go and learn on that.............
Posted: at 24-03-2009 09:46 AM (16 years ago) | Upcoming
stripod102 at 24-03-2009 09:51 AM (16 years ago) (m)
na waoo wetin be the difference between bus conductor {gwhy} and town crier{kristy}........opoto no bi only chinekee na kereooooooooo ....why una no dey supply sence wetin hin need to think
Posted: at 24-03-2009 09:51 AM (16 years ago) | Upcoming
Kristiantus at 24-03-2009 10:09 AM (16 years ago) (m)
Quote from: Gwhy on 24-03-2009 09:50 AM
Villager Headmaster don come again o@ Stripod Ehen na o ya na o ya, u no undastnd as in mak she kil her self na@ kriz
nna ehen, d boy just want publicity and recognition.... ..... but wetin dey suprise me be say, him never say anything wey dey funny at all apart from make him tell you say your papa do dis, your mama do that.... i tire ooooo...
Posted: at 24-03-2009 10:09 AM (16 years ago) | Hero