Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
prince ke ihe na eme gi na anya ? Reply
| |||||
vivi im kool ooooo,i just dey wonder why u no dey gree reply msg for ur profile again Reply
| |||||
me sef i tire for her oo! ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
u sef tire abi? hmmmm u c now?i no dey understand u again Reply
| |||||
Quote from: bilol on 4-04-2009 10:33 AM u sef tire abi? hmmmm u c now?i no dey understand u again She don't even reply me my own msg sef. ![]() ![]() I wonder wat i did to you :'( :'( How do you mean you no dey understand me? Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
make una no vex for me oooo. Replyna osi dey delete the message b4 i see dem. may be una message carry virus. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: vivian07 on 4-04-2009 10:36 AM make una no vex for me oooo. na osi dey delete the message b4 i see dem. may be una message carry virus. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Storyy!!! Who are you telling that one??? ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 4-04-2009 10:40 AM Quote from: vivian07 on 4-04-2009 10:36 AM make una no vex for me oooo. na osi dey delete the message b4 i see dem. may be una message carry virus. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Storyy!!! Who are you telling that one??? ![]() i promise to always do. u cant believe i have 19 unread mails. i just get tired of reading them. bilol i didnt see urs for real. but my husbi s own is there . honey am sorry jor. ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok o no wahala.i don forgive.sammy no be u i dey talk say i no understand o na vivi Reply
| |||||
Quote from: vivian07 on 4-04-2009 10:42 AM Quote from: SAmyrocko on 4-04-2009 10:40 AM Quote from: vivian07 on 4-04-2009 10:36 AM make una no vex for me oooo. na osi dey delete the message b4 i see dem. may be una message carry virus. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Storyy!!! Who are you telling that one??? ![]() i promise to always do. u cant believe i have 19 unread mails. i just get tired of reading them. bilol i didnt see urs for real. but my husbi s own is there . honey am sorry jor. ![]() ![]() ![]() Ok. ![]() ![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bilol on 3-04-2009 05:02 PM kenee no laugh oooo,honestly heredjosky is acting strange he just says hmmmmmmmm or frowns.abeg ooo hered no scare us for here ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
kenee na now u know say i dey spoil name,u no c as dem dey call me billiee bilo bolom na different pple dey spoil name for dis forum starting frm sammy,chrisebere,prenecess and most of dem like dat.na do me i do u God no go vex Reply
| |||||
Ok ooo... E Good... Make una dey Spoil dey Go.... l dey Like yur own sha, dem dey funny... Hahahaha ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
u dey like wetin?my name or as i dey take spoil dem names too Reply
| |||||
The way yu dey take Spoil their own... Kool Style Girl.... *wink* ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
thanks jare but dont cal me gal againoo is it bcos i look like a gal?if u c my mates u go fear oooo Reply
| |||||
KhiorKhiorKhiorKhiorKhiorKhiorKhiorKhiorKhior ReplyVery Funny WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion