







Posted: at | |
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:18 AM YOu wey no like am, come join us dey do the work na....Onye nsogbu. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:18 AM YOu wey no like am, come join us dey do the work na....Onye nsogbu. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
work farers.. i dey find jab o.. i wan go 2days off as una go..lol ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 18-07-2012 10:24 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 18-07-2012 10:19 AM me i dey find work oo WHICK KIND WORK YOU DEY FIND ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:20 AM Why you shock...hmmmmm.....no mind that ye ye d*1*c;kman.....na him get me the work, so as him no get work again, make him come join...abi na lie??? E DON ABEG I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:28 AM E DON DO ABEG I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:28 AM WHICK KIND WORK YOU DEY FIND ![]() ![]() ![]() ![]() italo work ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 18-07-2012 10:31 AM italo work I NO GET HAND FOR THAT ONE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:20 AM Why you shock...hmmmmm.....no mind that ye ye d*1*c;kman.....na him get me the work, so as him no get work again, make him come join...abi na lie??? i tell u say i no get work,,nawa oooh..wetin me i do now or talk wey dey vex u ..u say me dicky na yeye ..i see..your body just dey hot if u see dicky ..hmmmmmmmmmm..story ,,story ,,story..u try .. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:20 AM Why you shock...hmmmmm.....no mind that ye ye d*1*c;kman.....na him get me the work, so as him no get work again, make him come join...abi na lie??? i tell u say i no get work,,nawa oooh..wetin me i do now or talk wey dey vex u ..u say me dicky na yeye ..i see..your body just dey hot if u see dicky ..hmmmmmmmmmm..story ,,story ,,story..u try .. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 18-07-2012 10:34 AM i tell u say i no get work,,nawa oooh..wetin me i do now or talk wey dey vex u ..u say me d*1*c;ky na yeye ..i see..your body just dey hot if u see d*1*c;ky ..hmmmmmmmmmm..story ,,story ,,story..u try .. E DON DO ABEG..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:27 AM I am also.. if she see me..body go dey do her .. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ifemylove on 17-07-2012 12:40 PM 1. telling a woman you love her does not matter, loving her from within is what matters most. i believe the the woman should show her own side of love to her husband, she will surely get a double portion of the love from her man...it's called the law of what you sow, you reap me as a man if i have all this am ok so please who can among the lady's? thnaks 2. it's only a jobless OR lazy woman that would need conversation when others are working, because if she's at the office, she will definitely had more than a conversation, and the next thing is just for her to rush home and prepare meal for her family. maybe after then, she and her husband can have a little discussion in bed before they sleep and set for work the following day.. 3. she can have all the affections she need during the weekend, when they are at home doing nothing... but before she load the luggages, she should know she cannot lift it and reduce it to the level of her strength
| |||||
NA SOOOOO Reply
| |||||
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:36 AM E DON DO ABEG..... i don go ..me self dey work ..
| |||||
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:36 AM E DON DO ABEG..... i don go ..me self dey work ..she just carry me for mind for nothing..
| |||||
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:36 AM E DON DO ABEG..... i don go ..me self dey work ..
| |||||
Quote from: dickman2 on 18-07-2012 10:41 AM i don go ..me self dey work ..she just carry me for mind for nothing.. OK NO PROBLEM I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Why you dey clam him, make him come do italo work na....na him be the manager wey dey give the work...... Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)