Sexy Omotola, Ay and Wife + More At The Opening Of "Make Me" Palace Lagos (Page 4)

Date: 22-07-2012 12:47 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4]
- olayinkalx at 23-07-2012 08:39 PM (11 years ago)
(m)
cute
Posted: at 23-07-2012 08:39 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 08:55 PM (11 years ago)
(m)
Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay . Shocked. de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head  Shocked Shocked Shocked Shocked una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 23-07-2012 08:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 09:43 PM (11 years ago)
(m)
R.I.P MONICONYEZ    Cry Cry Cry   coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die
Posted: at 23-07-2012 09:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ambassador4real at 23-07-2012 10:05 PM (11 years ago)
(m)
Omotola dressed badly here, she dressed like mgbeke,
Posted: at 23-07-2012 10:05 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 10:19 PM (11 years ago)
(m)
 R.I.P MONICONYEZ  AND SREVYNO U 419 NA DRINKING WATER GO KILL UNA ....coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say una don die
Posted: at 23-07-2012 10:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 24-07-2012 03:25 AM (11 years ago)
(f)
I'm loving Omo sexy's outfit.  Kiss Kiss Kiss

Posted: at 24-07-2012 03:25 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aso4life1 at 24-07-2012 05:09 AM (11 years ago)
(m)
omotola and Ay, una try...HOT AMALA with GBEGIRI & EWEDU wey i dey chop dey sooth me more than this story...Naija I hail o

Posted: at 24-07-2012 05:09 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- vicklove at 24-07-2012 08:21 AM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 24-07-2012 08:21 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 24-07-2012 08:30 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 24-07-2012 08:30 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sonjohn994 at 24-07-2012 02:01 PM (11 years ago)
(m)
OLD CARGO GO SLEEP JOOOOO
Posted: at 24-07-2012 02:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- funkeyalbert at 25-07-2012 10:16 AM (11 years ago)
(f)
nothin spoil
Posted: at 25-07-2012 10:16 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 26-07-2012 08:55 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: funkeyalbert on 25-07-2012 10:16 AM
nothin spoil
ok..
Posted: at 26-07-2012 08:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Cinnicc at 27-07-2012 10:46 AM (11 years ago)
(f)
ok naa..
Posted: at 27-07-2012 10:46 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 28-07-2012 01:31 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Huh? Huh?
Posted: at 28-07-2012 01:31 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- meheart at 28-07-2012 11:15 AM (11 years ago)
(m)
looooooooooooooooool
     i phyuking like it tooo
Posted: at 28-07-2012 11:15 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 [4]