What is your purpose at Naijapals? (Page 9)

Date: 27-03-2009 2:23 pm (16 years ago) | Author: Emmett
1 ... 6 7 8 [9] 10 11
- Rify at 29-03-2009 11:21 PM (16 years ago)
(f)
Gud Viv.B ur sister's keeper

Posted: at 29-03-2009 11:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zie85er at 29-03-2009 11:25 PM (16 years ago)
(m)
umph!!  Angry women!!

Posted: at 29-03-2009 11:25 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 29-03-2009 11:25 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on 29-03-2009 11:25 PM
umph!!  Angry women!!

I love u too baby!  Kiss

Posted: at 29-03-2009 11:25 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 29-03-2009 11:26 PM (16 years ago)
(m)
lmaoo....crazy girl Grin

Posted: at 29-03-2009 11:26 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 29-03-2009 11:26 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin
Posted: at 29-03-2009 11:26 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 29-03-2009 11:28 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:26 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin

i am so proud of myself..lol..for realz, wetin them talk?

Posted: at 29-03-2009 11:28 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 29-03-2009 11:35 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:28 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:26 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin

i am so proud of myself..lol..for realz, wetin them talk?
dem give u award for best home wrecker  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-03-2009 11:35 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 29-03-2009 11:39 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:35 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:28 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:26 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin

i am so proud of myself..lol..for realz, wetin them talk?
dem give u award for best home wrecker  Grin Grin Grin Grin Grin

 Angry ...ehn ehn ..me abi? them just start! that time wey rify dey eye my husband left, right n center ..i no talk oo.....hmm....them go take!

Posted: at 29-03-2009 11:39 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 29-03-2009 11:55 PM (16 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 29-03-2009 11:55 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 29-03-2009 11:57 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:39 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:35 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:28 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:26 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin

i am so proud of myself..lol..for realz, wetin them talk?
dem give u award for best home wrecker  Grin Grin Grin Grin Grin

 Angry ...ehn ehn ..me abi? them just start! that time wey rify dey eye my husband left, right n center ..i no talk oo.....hmm....them go take!
babe, dont tell me u still have that in mind ? Grin Shocked Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 29-03-2009 11:57 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 30-03-2009 12:01 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:57 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:39 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:35 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:28 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:26 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin

i am so proud of myself..lol..for realz, wetin them talk?
dem give u award for best home wrecker  Grin Grin Grin Grin Grin

 Angry ...ehn ehn ..me abi? them just start! that time wey rify dey eye my husband left, right n center ..i no talk oo.....hmm....them go take!
babe, dont tell me u still have that in mind ? Grin Shocked Cheesy Cheesy Cheesy

well, i forgave them all..but for them to call me a home wrecker..haba! na war be this.

Posted: at 30-03-2009 12:01 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 30-03-2009 12:09 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 30-03-2009 12:01 AM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:57 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:39 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:35 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:28 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:26 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin

i am so proud of myself..lol..for realz, wetin them talk?
dem give u award for best home wrecker  Grin Grin Grin Grin Grin

 Angry ...ehn ehn ..me abi? them just start! that time wey rify dey eye my husband left, right n center ..i no talk oo.....hmm....them go take!
babe, dont tell me u still have that in mind ? Grin Shocked Cheesy Cheesy Cheesy

well, i forgave them all..but for them to call me a home wrecker..haba! na war be this.
na slip of pant. abi slip of mouth. dem no mean am. abi dem no know say i go do gbeborun for u. Grin
Posted: at 30-03-2009 12:09 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 30-03-2009 12:12 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: vivian07 on 30-03-2009 12:09 AM
Quote from: chrissiebee on 30-03-2009 12:01 AM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:57 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:39 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:35 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:28 PM
Quote from: vivian07 on 29-03-2009 11:26 PM
Quote from: chrissiebee on 29-03-2009 11:19 PM
Quote from: bigbaby on 29-03-2009 11:12 PM
cbeeeeeeeeeee second
na him she be

only say na undercover she be

wetin do cbee?  Huh?
dem dey declare ur good works now  Grin

i am so proud of myself..lol..for realz, wetin them talk?
dem give u award for best home wrecker  Grin Grin Grin Grin Grin

 Angry ...ehn ehn ..me abi? them just start! that time wey rify dey eye my husband left, right n center ..i no talk oo.....hmm....them go take!
babe, dont tell me u still have that in mind ? Grin Shocked Cheesy Cheesy Cheesy

well, i forgave them all..but for them to call me a home wrecker..haba! na war be this.
na slip of pant. abi slip of mouth. dem no mean am. abi dem no know say i go do gbeborun for u. Grin

well, u don tll me..so thx..as for them, i laff them now oo...next time u see them....i reserve am. Cool

Posted: at 30-03-2009 12:12 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- mystangel at 30-03-2009 03:12 PM (16 years ago)
(f)
my purpose is to bring in dr thomas and i did

Posted: at 30-03-2009 03:12 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- SAmyrocko at 30-03-2009 03:15 PM (16 years ago)
(m)
So the scarcity of good bf don make you dey...
carry sign board on your face?? ehh kwa!!

Posted: at 30-03-2009 03:15 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 30-03-2009 04:06 PM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Cheesy Lips Sealed
Posted: at 30-03-2009 04:06 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 30-03-2009 04:23 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 30-03-2009 04:06 PM
Grin Grin Grin Cheesy Lips Sealed


Pls, talk jare!! Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-03-2009 04:23 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 30-03-2009 04:27 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 30-03-2009 04:23 PM
Quote from: vivian07 on 30-03-2009 04:06 PM
Grin Grin Grin Cheesy Lips Sealed


Pls, talk jare!! Grin Grin Grin Grin
NO. jor. Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Kiss
Posted: at 30-03-2009 04:27 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 30-03-2009 04:33 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 30-03-2009 04:27 PM
Quote from: SAmyrocko on 30-03-2009 04:23 PM
Quote from: vivian07 on 30-03-2009 04:06 PM
Grin Grin Grin Cheesy Lips Sealed


Pls, talk jare!! Grin Grin Grin Grin
NO. jor. Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Kiss

Ok. i know why. Kiss Kiss

Posted: at 30-03-2009 04:33 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 30-03-2009 04:35 PM (16 years ago)
(f)
tanx  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss.
Posted: at 30-03-2009 04:35 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11

Featured Discussions