nametalkam at 26-07-2012 01:52 PM (10 years ago) (m)
Their papa!!! Seun Kuti stopped his stratford show in London after the security banned fans from dancing, peek video below:
Post Reply
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 26-07-2012 01:52 PM (10 years ago) | Addicted Hero
aso4life1 at 26-07-2012 02:03 PM (10 years ago) (m)
How can people go for a music show and be looking like mumu without dancing, is that possible? THE HOT AMALA with GBEGIRI & EWEDU wey i dey chop dey sooth me more than this story...Naija I hail o
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
Posted: at 26-07-2012 02:03 PM (10 years ago) | Hero
Reply richi192 at 26-07-2012 02:46 PM (10 years ago) (f)
Posted: at 26-07-2012 02:46 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
Shege! Music without dance??? Where is that done na?
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
Posted: at 26-07-2012 03:05 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply Neglito at 26-07-2012 03:16 PM (10 years ago) (m)
Na your Papa born you.
Posted: at 26-07-2012 03:16 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply verah at 26-07-2012 03:18 PM (10 years ago) (f)
so wetin dem go dey do?
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
Posted: at 26-07-2012 03:18 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply lanudja at 26-07-2012 03:23 PM (10 years ago) (f)
Ok... next
Posted: at 26-07-2012 03:23 PM (10 years ago) | Hero
Reply Idbabe at 26-07-2012 04:26 PM (10 years ago) (f)
There will be no fun if he is just singing without anyone dancing, so its beta he boycotted it
Posted: at 26-07-2012 04:26 PM (10 years ago) | Hero
Reply Ifemylove at 26-07-2012 04:41 PM (10 years ago) (f)
How can people go for a music show and be looking like mumu without dancing, is that possible? THE HOT AMALA with GBEGIRI & EWEDU wey i dey chop dey sooth me more than this story...Naija I hail o
guy! u don pass dis hot amala, gbegiri nd ewedu stuff nah, make u dey talk well abeg
Posted: at 26-07-2012 04:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply moniconyez at 26-07-2012 04:59 PM (10 years ago) (m)
How can people go for a music show and be looking like mumu without dancing, is that possible? THE HOT AMALA with GBEGIRI & EWEDU wey i dey chop dey sooth me more than this story...Naija I hail o
NO FORget so world dey watch you, with your yam back wey you called amala
Posted: at 26-07-2012 04:59 PM (10 years ago) | Hero
Reply
true KALAKUTA blood dey ur body jare
Posted: at 26-07-2012 05:38 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply interpo777 at 26-07-2012 06:52 PM (10 years ago) (m)
HMM, WHAT TYPE OF ACTION WAS THAT, HOW CAN SECURITY STOP FANS FROM DANCING AWANTE? EVEN IF THEY RE DANCING WIT NO PANTS...LEAVE THEM NA TO ENJOY
Posted: at 26-07-2012 06:52 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
OLUSEGUN OBASANJO DEY JEALOUS GOODLUCK JONATHAN'S BECAUSE NA PATIENCE COME DEY RULE NIGERIA AS A PRESIDENT NOW ..AND WHY GOODLUCK JONATHAN'S COME BE FIRST GUY MAN OF NIGERIA .... goodluck jonathan's you too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 26-07-2012 07:48 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
ok
Posted: at 26-07-2012 08:36 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply chicco77 at 26-07-2012 08:42 PM (10 years ago) (f)
Posted: at 26-07-2012 08:42 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply Kechywillz at 26-07-2012 09:45 PM (10 years ago) (m)
nawaoh,lol,all dis oyibo dey funny sometimes,na why thia music dey mak person sleep,lwkmd
Onapu ndi iro,ihe ruru oha1.
Posted: at 26-07-2012 09:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply lee22 at 26-07-2012 10:14 PM (10 years ago) (f)
OK
Posted: at 26-07-2012 10:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
HMMMMMMMMM
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
Posted: at 26-07-2012 10:36 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
OK
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
Posted: at 26-07-2012 10:36 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply Senegal at 26-07-2012 11:20 PM (10 years ago) (m)
ok
Posted: at 26-07-2012 11:20 PM (10 years ago) | Hero
Reply