iphie at 31-03-2009 04:37 PM (15 years ago) (f) @gwhy, instead make u direct am well.... @nickvil, u no get probs, just go to either of dis two places www.rezispot.cum, or www.KPC.org, u go c babe sharp sharp...........me i been thing say na ur mama cooking pot u dey sing give........no mind me na atupa sch i go Posted: at 31-03-2009 04:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 09:21 PM (15 years ago) (m) lol Posted: at 31-03-2009 09:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 31-03-2009 11:00 PM (15 years ago) (m) why i go mind you all na i no understand una well u na giv this site abi you no dey available @iphie you co i want you Posted: at 31-03-2009 11:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 11:21 PM (15 years ago) (m) want kei..na so dem take dey toast??' Posted: at 31-03-2009 11:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 31-03-2009 11:25 PM (15 years ago) (m) how dem day take toast teach me mr teacher @ federi Posted: at 31-03-2009 11:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 11:27 PM (15 years ago) (m) u don forget the only chrismas cloth in ur woredrobe,,,,na u past am remenber.. Posted: at 31-03-2009 11:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 31-03-2009 11:33 PM (15 years ago) (m) i rememba but true true i need woman that girl on the street are not serious Posted: at 31-03-2009 11:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 11:39 PM (15 years ago) (m) woman ,na girl romance pass... Posted: at 31-03-2009 11:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
she fine well well oooo, no one fine reach am ooo
way her now tell us.. Posted: at 31-03-2009 11:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 31-03-2009 11:46 PM (15 years ago) (m) en en i no know oo Posted: at 31-03-2009 11:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i rememba but true true i need woman that girl on the street are not serious
u need one abi...go and see greatest...he will show u the way.. Posted: at 31-03-2009 11:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 31-03-2009 11:57 PM (15 years ago) (m) ha give me him address mkae i go tomorrow Posted: at 31-03-2009 11:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
check am 4 in profile!!!! Posted: at 1-04-2009 12:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 1-04-2009 12:09 AM (15 years ago) (m) he no dey there abi Posted: at 1-04-2009 12:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 1-04-2009 12:12 AM (15 years ago) (f) nicky don dey hail hin wife...and wat happened over there u guys where flirting with ma lips huh? Posted: at 1-04-2009 12:12 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
u self no they tire of k******? Posted: at 1-04-2009 12:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 1-04-2009 12:22 AM (15 years ago) (f) nopppppp,dats wat am use to Posted: at 1-04-2009 12:22 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
since when now? Posted: at 1-04-2009 12:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 1-04-2009 12:24 AM (15 years ago) (f) since when i was born Posted: at 1-04-2009 12:24 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
since when i was born
in u don beggin they k**** Posted: at 1-04-2009 12:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |