
Posted: at | |
![]()
| |||||
No Aboki name on d list, just what they know is to scatter bomb, yawaa pikin dem. Reply
| |||||
go 9ja. we rule. Reply
| |||||
Quote from: mkpume22 on 30-07-2012 12:52 AM What happened to our football team nah ? . Mkpume22. I heard their coach was giving them only Akpu to get strong but instead of that, All their belle come big like my wife 6 months pregant, so run dey no fit run, to kick ball na wahala,even sef I heard the beta plaers wey no get money was not chosen to play any qualifing match bcos dey no fit give dem egunje wey dey kill Nigeria ; ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mkpume22 on 30-07-2012 12:52 AM What happened to our football team nah ? . Mkpume22. I heard their coach was giving them only Akpu to get strong but instead of that, All their belle come big like my wife 6 months pregant, so run dey no fit run, to kick ball na wahala,even sef I heard the beta plaers wey no get money was not chosen to play any qualifing match bcos dey no fit give dem egunje wey dey kill Nigeria ; ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Y-ON on 30-07-2012 03:24 AM . Mkpume22. I heard their coach was giving them only Akpu to get strong but instead of that, All their belle come big like my wife 6 months pregant, so run dey no fit run, to kick ball na wahala,even sef I heard the beta plaers wey no get money was not chosen to play any qualifing match bcos dey no fit give dem egunje wey dey kill Nigeria ; ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() Quote from: mkpume22 on 30-07-2012 04:22 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
How he take concern me for this early morning Reply
| |||||
![]()
| |||||
Best of luck Reply
| |||||
Nigeria is great nation. You guys made us very proud. The hair scarf is very Green..KEEP IT UP GOOD LUCK. Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
![]()
| |||||
Goodluck! I no mean GEJ o! Reply
| |||||
i pray that they all will come back in glory Reply
| |||||
i wish you this people best of luck ..............and bring something for me here okay Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: mkpume22 on 30-07-2012 12:52 AM What happened to our football team nah ? They are on holiday ![]() if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: Unikpearl on 30-07-2012 12:45 AM I wish them the best for nigerians(nigeria)especially the athletes from my state(ekiti). So you be Ekitii Girl. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Y-ON on 30-07-2012 02:58 AM No Aboki name on d list, just what they know is to scatter bomb, yawaa pikin dem. Na only for bombing field yu go see dem na. ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)