gwhy na darling today,,,..tomorrow na d greatest...fear woman pfhie
Wetin concern you fred...Do I sense jelousy? mmmm
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 1-04-2009 12:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I wonder o, weda na im wan TONGOLO im fake sis
Na you sabi... your own no go pass that one
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 1-04-2009 12:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ nickvil, 1 slap per hour nd per post nd per comment.........lol enjoy o @gwhy, awe dis ur slap, we av to talk in confi abt it............. @silly j, i support u, just help me hold nickyvil down for his slaps @kris, darhling no mind gwhy.......he is almost confused @fred, i dey suspect u nd gwy wit dis nickvil.................sometyn dey
LOL;;;;;;;;;;; HAPPY FOOLS DAY EVERY1...........ND WELCUM 2 APRIL
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 1-04-2009 12:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 12:48 PM (16 years ago) (m) na our ofice she come
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 12:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 1-04-2009 12:50 PM (16 years ago) (m) Pas which 1 na? Shèy e no good? Even bible talk am sef say go into d world n multiply@ silly j
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 1-04-2009 12:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 1-04-2009 12:53 PM (16 years ago) (f) No o, i no b im oga, where u go ystdy,talk now or else............@ iphie
i go dat my friend place, u knw na dat 1 wey dey stay 4 dat place na, dat 1 wey i tell u say dey stay dat formed place dat tym, wey cum pack go anoda place.........na him srry she i go c Posted: at 1-04-2009 12:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pas which 1 na? Shèy e no good? Even bible talk am sef say go into d world n multiply@ silly j
So how you take dey read your own Bible  Multiplication no dey for maths?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 1-04-2009 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Iphie wen u start dey follow anoda man? I no reach 4 u?
See question ...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 1-04-2009 12:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 1-04-2009 12:59 PM (16 years ago) (m) Silly j silly j silly j
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 1-04-2009 12:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 01:40 PM (16 years ago) (m) why u dey shout her name?take caution
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 01:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 1-04-2009 03:37 PM (16 years ago) (m) .
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 1-04-2009 03:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 1-04-2009 03:49 PM (16 years ago) (m) GWHY WETIN DO UR KEYBOARD NA Posted: at 1-04-2009 03:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 1-04-2009 03:52 PM (16 years ago) (m) D tin dey do APRIL FOOL na@ size1
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 1-04-2009 03:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 1-04-2009 04:02 PM (16 years ago) (m) dat ur fift generation pc Posted: at 1-04-2009 04:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 04:09 PM (16 years ago) (m) 4th generation.
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 04:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 1-04-2009 04:12 PM (16 years ago) (m) sori mistake Posted: at 1-04-2009 04:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 04:15 PM (16 years ago) (m) u lucky say u correct am
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 04:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 1-04-2009 04:17 PM (16 years ago) (m) i knw say u get hurt tempa Posted: at 1-04-2009 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 04:24 PM (16 years ago) (m) ehn?come back........
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 04:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 1-04-2009 04:27 PM (16 years ago) (f) actually gwhy computer na 1st generation Posted: at 1-04-2009 04:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |