A guy after toasting a babe 4 d next Village decided 2 finally pay her a visit. So he tel im mama mak im help am go market buy Material(Cloth) so im go take am sow underwear as d one wey im dey wear b4 don work so tey d thing don expire. The mama buy 6Meters length of material,d tailor cut 3Meters comot(ds 1 im keep 4 house) com use d remaining 3meters sow pant 4 am. Satisfied about im new pant d guy carry leg begin journey go d babe village.As im reach road kaka(shit) begin wori am,na im d guy enter bush go attack(shit) so tey im 4get im precious designer underwear 4 there inside bush unto tree. On getin 2 d babe house,d guy decided 2 show off is underwear by sitting directly opposite d Girl. Horrified d girl stared in d direction of the guy's KOKO.Thinking dat his aim of showing off his undies had been achieved d guy said 2 d girl boastfully.......... I HOPE U LIKE IT COS I STILL HAVE 3METERS REMAINING at HOME!!!!!
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 5-04-2009 11:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac

Wetin do you now no bi the same thing you post but with different Subject abi you be the MUMU @gwhy
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
Posted: at 6-04-2009 12:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
A guy after toasting a babe 4 d next Village decided 2 finally pay her a visit. So he tel im mama mak im help am go market buy Material(Cloth) so im go take am sow underwear as d one wey im dey wear b4 don work so tey d thing don expire. The mama buy 6Meters length of material,d tailor cut 3Meters comot(ds 1 im keep 4 house) com use d remaining 3meters sow pant 4 am. Satisfied about im new pant d guy carry leg begin journey go d babe village.As im reach road kaka(shit) begin wori am,na im d guy enter bush go attack(shit) so tey im 4get im precious designer underwear 4 there inside bush unto tree. On getin 2 d babe house,d guy decided 2 show off is underwear by sitting directly opposite d Girl. Horrified d girl stared in d direction of the guy's KOKO.Thinking dat his aim of showing off his undies had been achieved d guy said 2 d girl boastfully.......... I HOPE U LIKE IT COS I STILL HAVE 3METERS REMAINING at HOME!!!!!
Waste of space and time.
Posted: at 6-04-2009 12:58 PM (16 years ago) | Newbie