iphie at 6-04-2009 01:08 PM (16 years ago) (f) A guy after toasting a babe 4 d next Village decided 2 finally pay her a visit. So he tel im mama mak im help am go market buy Material(Cloth) so im go take am sow underwear as d one wey im dey wear b4 don work so tey d thing don expire. The mama buy 6Meters length of material,d tailor cut 3Meters comot(ds 1 im keep 4 house) com use d remaining 3meters sow pant 4 am. Satisfied about im new pant d guy carry leg begin journey go d babe village.As im reach road kaka(shit) begin wori am,na im d guy enter bush go attack(shit) so tey im 4get im precious designer underwear 4 there inside bush unto tree. On getin 2 d babe house,d guy decided 2 show off is underwear by sitting directly opposite d Girl. Horrified d girl stared in d direction of the guy's KOKO.Thinking dat his aim of showing off his undies had been achieved d guy said 2 d girl boastfully.......... I HOPE U LIKE IT COS I STILL HAVE 3METERS REMAINING at HOME!!!!!
Waste of space and time. hope u r talking to urself..................becus u waste space no be small.........atall atall chei Posted: at 6-04-2009 01:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zino100 at 6-04-2009 01:24 PM (16 years ago) (m) na wetin do u sef.........go sleep Posted: at 6-04-2009 01:24 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 6-04-2009 02:26 PM (16 years ago) (m) Dis newbies sha.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-04-2009 02:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
omatseye at 6-04-2009 02:30 PM (16 years ago) (m) AGBAYA LIKE U..NA BYFORCE 2 POST...U 4 BETTA DO COPY AND PASTE SO DAT WE GO ENCOURAGE U SAY POSTED B4...BUT LOOK HW STUPID U AR...WASTE OF TIME,MONEY AND ENERG...GO SLEEP IF U NO GET ANY TIN 2 DO 4 HERE...GWHY Posted: at 6-04-2009 02:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 6-04-2009 02:31 PM (16 years ago) (m) Kris u dey speak in TONGUES?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-04-2009 02:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nde nzuzu a ba ta go..... Posted: at 6-04-2009 02:32 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kris u dey speak in TONGUES?
noooo G, na my papa tongue be dat ooo.... Posted: at 6-04-2009 02:33 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 6-04-2009 02:37 PM (16 years ago) (m) Ehen hen, so wetin im com mean na?@ kriz
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-04-2009 02:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zino100 at 6-04-2009 02:42 PM (16 years ago) (m) IM MEAN SAY YOU BE EWU........ Posted: at 6-04-2009 02:42 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
IM MEAN SAY YOU BE EWU........
i never said that Posted: at 6-04-2009 02:43 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Ehen hen, so wetin im com mean na?@ kriz
go sleep (ga rahu ura means you should go and sleep) Posted: at 6-04-2009 02:45 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 6-04-2009 02:49 PM (16 years ago) (m) Na me u dey talk 2?@ kriz
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-04-2009 02:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 6-04-2009 02:50 PM (16 years ago) (f) lol.......gwhy c as dem dey pass u like ball..................no mind them jare Posted: at 6-04-2009 02:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na me u dey talk 2?@ kriz
no now G, na interpret i dey interpret... no be you i dey talk to.... Posted: at 6-04-2009 02:52 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zino100 at 6-04-2009 02:54 PM (16 years ago) (m) haba but i came close right.....? Posted: at 6-04-2009 02:54 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
haba but i came close right.....?
ehen, you close small.... Posted: at 6-04-2009 02:56 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
haba but i came close right.....?
ehen, you close small.... noooo, you no close at all at all.... you far far far.... wetin concern ewu with go and sleep? Posted: at 6-04-2009 02:58 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 6-04-2009 03:00 PM (16 years ago) (m) .
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-04-2009 03:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
.
G, no now, know do this to me, you paddy....  okay iwe gi ju o oyi... make you vex cool down.... see i dey do two works at same time (i dey talk & interpret at same time) Posted: at 6-04-2009 03:05 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |