
Posted: at | |
![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
yeyeful group Replykweke
| |||||
dis one na joke or wetin Reply
| |||||
Quote from: zeigbo on 8-08-2012 04:07 AM I still dey yaba left ![]() so e neva reach make dem transfer u 2 yaba right?? na waaooo.., u don teey 4 dia ooo Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: chummyli on 3-08-2012 01:45 PM Plzz wat a way of expressing love.... Shydimma if u r falling for zeigbo(igbo smoker) I will advice u not to cos he go stingy well well u don try the guy before abi you dey eye him too? if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: aso4life1 on 10-08-2012 07:26 AM u don try the guy before abi you dey eye him too? na her boy friend be dat.., but dey just separated...so she dey jealous Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: aso4life1 on 10-08-2012 07:26 AM u don try the guy before abi you dey eye him too? no mind her Na jealousy dey worry her They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Hahahahaaaaa Reply@Aso4life na craze de worry u... I just de advise ma sis to be careful of dos dat send love poems cos na dm de stingy wella @joSsy how u take knw Zeigbo na ma bf b4? No be amebo de worry u? @Zeigbo, jealousy kee? Werin u don do 4 her dat I de jealous 4... Yeye pipo Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
What is this? If na joke e no funny Replyokies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
joke forum don turn to love forum, Replye still dey gud! Globala is the game!!!
| |||||
yeye! Reply![]() don't try me o!
| |||||
Quote from: Shydaimma on 23-08-2012 10:56 AM What is this? If na joke e no funny :DOh finally, the fair lady shows face, i bin think say u wan fall the guy hand before... But this ur comment na rejection abi wetin? ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 23-08-2012 04:39 PM :DOh finally, the fair lady shows face, i bin think say u wan fall the guy hand before... But this ur comment na rejection abi wetin? na indirect way of showing appreciation ![]() Globala is the game!!!
| |||||
Where Chummyli...abeg help me tell Zeigbo na Replyokies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
Quote from: globala on 23-08-2012 04:46 PM na indirect way of showing appreciation Tor.... IC. ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Shydaimma on 23-08-2012 05:06 PM Where Chummyli...abeg help me tell Zeigbo na Haaaaa werin concern me wit una love kee? Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: Shydaimma on 23-08-2012 05:06 PM Where Chummyli...abeg help me tell Zeigbo na my love for u Na jackichan They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot