I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 5-08-2012 01:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
reinforced mixture of wood nd plastic to withstand minor impact like any car Posted: at 5-08-2012 01:45 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
jumpovame at 5-08-2012 03:21 PM (12 years ago) (f) We dey wait bt how much dem wan sell am?U know say Naija must ride am na. Posted: at 5-08-2012 03:21 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
pamela224 at 5-08-2012 03:41 PM (12 years ago) (f) Reply |
Hmmmm.... wood... oil...hot engine.... gasolene.... spark plugs. .... no doubt...this car is da bomb. Posted: at 5-08-2012 03:51 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hmmmm... how long before this thing start to get rotten? ... got to wash with insecticide? .. cause you be driving and who lnows what will hmmm crawl out of the woodwork and bite you. Let me shut up. Posted: at 5-08-2012 04:00 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
beckysan at 5-08-2012 05:11 PM (12 years ago) (f) which means mre deforestatn and global warming i dnt buy it Posted: at 5-08-2012 05:11 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 5-08-2012 07:22 PM (12 years ago) (m) Posted: at 5-08-2012 07:22 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dlimelite at 5-08-2012 08:06 PM (12 years ago) (f) Make you no worry, you go soon see the car on Lagos, Abuja or Portharcourt roads...we still have politicians oooo, its a chicken change for them cos they share our money everyday.
TRUE Posted: at 5-08-2012 08:06 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dlimelite at 5-08-2012 08:07 PM (12 years ago) (f) What if it catch on fire Posted: at 5-08-2012 08:07 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
anybody wey start tribalism discussion hia na fool ..Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 5-08-2012 08:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MrZack at 5-08-2012 08:40 PM (12 years ago) (m) them wan fall panel beaters hand abi? so na carpenters go they run things if motor need body work? lmao Posted: at 5-08-2012 08:40 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
denmal at 5-08-2012 09:58 PM (12 years ago) (m) i see Posted: at 5-08-2012 09:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mickky21 at 6-08-2012 09:12 AM (12 years ago) (m) wooden car? lets watch n c Posted: at 6-08-2012 09:12 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ovad at 6-08-2012 11:02 AM (12 years ago) (f) Reply |
this one na one month guarantee for Naija, but will only last for 3 months in Aba, Abia State Posted: at 6-08-2012 01:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kodos at 6-08-2012 01:29 PM (12 years ago) (m) ok i will not try to put God to tempt Posted: at 6-08-2012 01:29 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PeacetoU at 6-08-2012 02:02 PM (12 years ago) (f) It's an occasional car. Pretty sha Posted: at 6-08-2012 02:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bettygirls at 6-08-2012 04:46 PM (12 years ago) (f) Posted: at 6-08-2012 04:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Idbabe at 6-08-2012 05:04 PM (12 years ago) (f) I m not interested ..lol
U have leggedis benz na, so u can use dat Posted: at 6-08-2012 05:04 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |