THE BEST WAY TO GET A FREE RIDE: (Page 2)

Date: 07-08-2012 3:22 pm (12 years ago) | Author: modupe afolabi
1 [2]
- jessymic at 8-11-2012 03:40 PM (12 years ago)
(f)
no be riri baby be this so
Posted: at 8-11-2012 03:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- DaCutest at 8-11-2012 05:13 PM (12 years ago)
(f)
Na dis kind way free ride sure pass 4 real o.

Posted: at 8-11-2012 05:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 8-11-2012 06:49 PM (12 years ago)
(f)
Rihanaaa so na so u did b4 Zeigbo gave u a ride huh?

Posted: at 8-11-2012 06:49 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 8-11-2012 09:30 PM (12 years ago)
(m)
make una elp me advıce rıhannaaa to carry her yeye tn wey flıes dey see dey appy say dey don see food  Undecided make una tell am b4 ı vex go jam am o  Roll Eyes  Angry

Posted: at 8-11-2012 09:30 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jessymic at 9-11-2012 10:40 AM (12 years ago)
(f)
abeg no jam, na so she take get ur fellow yeye friend  Cheesy Cheesy
Posted: at 9-11-2012 10:40 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 9-11-2012 11:01 AM (12 years ago)
(m)
Yeye people

Posted: at 9-11-2012 11:01 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Unikpearl at 9-11-2012 12:57 PM (12 years ago)
(f)
Not real...mtcheew
Posted: at 9-11-2012 12:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 9-11-2012 05:10 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: mary11 on  8-11-2012 03:20 PM
D gal resemble d poster....u sure say no be ur sister?
Na ya uncle  Tongue

Posted: at 9-11-2012 05:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 9-11-2012 06:04 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes u stıll dey dıa  Huh?

Posted: at 9-11-2012 06:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ela214 at 9-11-2012 08:07 PM (12 years ago)
(f)
poster na u be dat
Posted: at 9-11-2012 08:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 9-11-2012 08:50 PM (12 years ago)
(m)
Shocked

Posted: at 9-11-2012 08:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 10-11-2012 09:49 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: chummyli on  8-11-2012 06:49 PM
Rihanaaa so na so u did b4 Zeigbo gave u a ride huh?
yes ooo, that was how i met my sweet potato  Tongue Tongue Tongue

Posted: at 10-11-2012 09:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 10-11-2012 09:50 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  8-11-2012 09:30 PM
make una elp me advıce rıhannaaa to carry her yeye tn wey flıes dey see dey appy say dey don see food  Undecided make una tell am b4 ı vex go jam am o  Roll Eyes  Angry
u be amusu  Roll Eyes

Posted: at 10-11-2012 09:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions