aso4life1 at 9-08-2012 04:02 AM (12 years ago) (m)
Thank God for wigs and other make-ups... Goldie is not Goldie but what can I call her? BEAUTIFUL! After you fall our hand in BBA, you come dey post irrelevant pictures after dem don win the money, it's now I know say na how to pose for pictures you go there to learn at the BBA.
I was surprised that you even organized a party to celebrate your failure at the BBA...since that day, I said to myself..."Goldie is just a wannabe celebrity" No offence to any of her fans ooo
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
Posted: at 9-08-2012 04:02 AM (12 years ago) | Hero
Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 9-08-2012 06:38 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Solidstonez at 9-08-2012 07:44 AM (12 years ago) (f)
Quote from: aso4life1 on 9-08-2012 04:02 AM
Thank God for wigs and other make-ups... Goldie is not Goldie but what can I call her? BEAUTIFUL! After you fall our hand in BBA, you come dey post irrelevant pictures after dem don win the money, it's now I know say na how to pose for pictures you go there to learn at the BBA.
I was surprised that you even organized a party to celebrate your failure at the BBA...since that day, I said to myself..."Goldie is just a wannabe celebrity" No offence to any of her fans ooo
YOU GET MOUTH OHH
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
Posted: at 9-08-2012 07:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero