Posted: at | |
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Imagine dat ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 12-08-2012 02:25 PM Imagine dat Imagine what? Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
wat else u want 2 imagine?? u can stay 4 a post 4 more dan 30 minutes.....not only dat sef.., everything is changed.........4 example now ur face luuk like GISTMANIA full version........I no understand una again ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Hahahahahaaaaaa ma dear I tire oooo but d tin don de obey small small except if I wan add smiley d tin go hang again... I no de see ma 'unread replies' again ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Me wey be new beans sef tire o... I bin tink say na naijapals i join, which one con be gistmania abi na ragamorfy again? Reply![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 12-08-2012 06:12 PM Me wey be new beans sef tire o... I bin tink say na naijapals i join, which one con be gistmania abi na ragamorfy again? ![]() ![]() ![]() U go soon understand wen ur yeye don upgrade Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 12-08-2012 06:12 PM Me wey be new beans sef tire o... I bin tink say na naijapals i join, which one con be gistmania abi na ragamorfy again? ![]() ![]() ![]() u join d 2 2geda..., Naija Palz and gistmania.....very soon u go also join rasterferian Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: chummyli on 12-08-2012 04:07 PM Hahahahahaaaaaa ma dear I tire oooo but d tin don de obey small small except if I wan add smiley d tin go hang again... I no de see ma 'unread replies' again if u tire make u retire b4 u go add tube join.................d tin no dey obey 4 my side and I no like am 4 any reason Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 12-08-2012 08:12 PM if u tire make u retire b4 u go add tube join.................d tin no dey obey 4 my side and I no like am 4 any reason Eeeyaaa sowi Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: jossy4reall on 12-08-2012 08:12 PM if u tire make u retire b4 u go add tube join.................d tin no dey obey 4 my side and I no like am 4 any reason Eeeyaaa sowi Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: chummyli on 12-08-2012 06:57 PM U go soon understand wen ur yeye don upgrade ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
:-\i dnt seem to get anytin again Reply
| |||||
Quote from: chummyli on 12-08-2012 09:41 PM Eeeyaaa sowi Is dat all u can say....Cmon u can do beta dan dat naa Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: stephen153 on 13-08-2012 07:17 AM Poster shey you follow for people wey complian for the former mobile version? Na wa o Ma dear I think say na d old one naaa... Everytin don change , was finding it hard b4 but is cool now only dat I can't add smiley witout rebutting ma fone afta dat cos it will hang d dame fone... No mind me u do well Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: jossy4reall on 13-08-2012 12:07 PM Is dat all u can say....Cmon u can do beta dan dat naa Jossy abeg if u de feel horny make u invite Rihannaa cos she get eye 4 u Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: chummyli on 13-08-2012 04:46 PM Ma dear I think say na d old one naaa... Everytin don change , was finding it hard b4 but is cool now only dat I can't add smiley witout rebutting ma fone afta dat cos it will hang d dame fone... When u no gree upgrade ur phone... this new site no dey work with shinko phone. No mind me u do well ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: chummyli on 13-08-2012 04:47 PM Jossy abeg if u de feel horny make u invite Rihannaa cos she get eye 4 u is dat a kind of invitation or direction?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chummyli on 13-08-2012 04:47 PM Jossy abeg if u de feel horny make u invite Rihannaa cos she get eye 4 u ohoooooooo They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)