plzzzzzzz I need am bck

Date: 12-08-2012 12:14 pm (11 years ago) | Author: omachi chummyli
[1] 2
- at 12-08-2012 12:14 PM (11 years ago)
(f)
Plzzzzz I need my mobile version of joke forum back ooooo I no understand dis GISTMANIA full version abeg.. I go de for one post for 30mins and some post no wan open atall... Plzzz just2sex n pipo wey de ontop shud help me OR I go ...................


Posted: at 12-08-2012 12:14 PM (11 years ago) | Hero
- jossy4reall at 12-08-2012 02:25 PM (11 years ago)
(m)
Imagine dat

Posted: at 12-08-2012 02:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 12-08-2012 02:47 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 12-08-2012 02:25 PM
Imagine dat

Imagine what?

Posted: at 12-08-2012 02:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-08-2012 03:06 PM (11 years ago)
(m)
wat else u want 2 imagine?? u can stay 4 a post 4 more dan 30 minutes.....not only dat sef.., everything is changed.........4 example now ur face luuk like GISTMANIA full version........I no understand una again

Posted: at 12-08-2012 03:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 12-08-2012 04:07 PM (11 years ago)
(f)
Hahahahahaaaaaa ma dear I tire oooo but d tin don de obey small small except if I wan add smiley d tin go hang again... I no de see ma 'unread replies' again

Posted: at 12-08-2012 04:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 12-08-2012 06:12 PM (11 years ago)
(f)
Me wey be new beans sef tire o... I bin tink say na naijapals i join, which one con be gistmania abi na ragamorfy again?  Shocked Shocked Angry

Posted: at 12-08-2012 06:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 12-08-2012 06:57 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 12-08-2012 06:12 PM
Me wey be new beans sef tire o... I bin tink say na naijapals i join, which one con be gistmania abi na ragamorfy again?  Shocked Shocked Angry

U go soon understand wen ur yeye don upgrade

Posted: at 12-08-2012 06:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-08-2012 08:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 12-08-2012 06:12 PM
Me wey be new beans sef tire o... I bin tink say na naijapals i join, which one con be gistmania abi na ragamorfy again?  Shocked Shocked Angry

u join d 2 2geda..., Naija Palz and gistmania.....very soon u go also join rasterferian

Posted: at 12-08-2012 08:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-08-2012 08:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 12-08-2012 04:07 PM
Hahahahahaaaaaa ma dear I tire oooo but d tin don de obey small small except if I wan add smiley d tin go hang again... I no de see ma 'unread replies' again


if u tire make u retire b4 u go add tube join.................d tin no dey obey 4 my side and I no like am 4 any reason

Posted: at 12-08-2012 08:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 12-08-2012 09:32 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 12-08-2012 08:12 PM

if u tire make u retire b4 u go add tube join.................d tin no dey obey 4 my side and I no like am 4 any reason

Eeeyaaa sowi

Posted: at 12-08-2012 09:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 12-08-2012 09:41 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 12-08-2012 08:12 PM

if u tire make u retire b4 u go add tube join.................d tin no dey obey 4 my side and I no like am 4 any reason

Eeeyaaa sowi

Posted: at 12-08-2012 09:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 12-08-2012 11:02 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: chummyli on 12-08-2012 06:57 PM
U go soon understand wen ur yeye don upgrade

Grin Grin Grin Grin see who dey talk o... no be u dey lead for yeye poll ni?

Posted: at 12-08-2012 11:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 13-08-2012 12:08 AM (11 years ago)
(f)
 :-\i dnt seem to get anytin again
Posted: at 13-08-2012 12:08 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 13-08-2012 12:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 12-08-2012 09:41 PM
Eeeyaaa sowi

Is dat all u can say....Cmon u can do beta dan dat naa

Posted: at 13-08-2012 12:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 13-08-2012 04:46 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 13-08-2012 07:17 AM
Poster shey you follow for people wey complian for the former mobile version? Na wa o

Ma dear I think say na d old one naaa... Everytin don change , was finding it hard b4 but is cool now only dat I can't add smiley witout rebutting ma fone afta dat cos it will hang d dame fone...
No mind me u do well

Posted: at 13-08-2012 04:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 13-08-2012 04:47 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 13-08-2012 12:07 PM
Is dat all u can say....Cmon u can do beta dan dat naa

Jossy abeg if u de feel horny make u invite Rihannaa cos she get eye 4 u

Posted: at 13-08-2012 04:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 14-08-2012 09:11 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: chummyli on 13-08-2012 04:46 PM
Ma dear I think say na d old one naaa... Everytin don change , was finding it hard b4 but is cool now only dat I can't add smiley witout rebutting ma fone afta dat cos it will hang d dame fone...
No mind me u do well
When u no gree upgrade ur phone... this new site no dey work with shinko phone.  Grin

Posted: at 14-08-2012 09:11 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 14-08-2012 12:00 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 13-08-2012 04:47 PM
Jossy abeg if u de feel horny make u invite Rihannaa cos she get eye 4 u

is dat a kind of invitation or direction??

Posted: at 14-08-2012 12:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 15-08-2012 05:51 AM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 15-08-2012 05:51 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 15-08-2012 05:54 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 13-08-2012 04:47 PM
Jossy abeg if u de feel horny make u invite Rihannaa cos she get eye 4 u
ohoooooooo

Posted: at 15-08-2012 05:54 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Drama In Club As Sam Larry Gets Confronted By A Club Guest Over Mohbad’s Death (Video)

  2. Security Forces Kill IPOB/ESN IED Specialist In Imo State

  3. "Why I Refused To Return Govt Vehicles–Ex-Edo Deputy Gov. Philip Shaibu Opens Up On Impeachment

  4. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  5. Actress Yvonne Jegede And Filmmaker Sam Olatunji Slam Angela Okorie For Beefing Mercy Johnson

  6. Peter Obi Alleges Govt Agencies Conducting Smear Campaigns, Town Hall Meetings Against Him

  7. Bandits Kill 46-Year-Old Nigerian Law Professor, Sarinu Ettor Kabo In Benue State

  8. Nigeria Lady Calls Out Her Secondary School Teacher Who Allegedly S3xually Abused Her

  9. DJ Cuppy Embraces Single Status, Celebrates Independence

  10. Osun State University Teaching Hospital Announces 14-Day Deadline For Unclaimed Bodies

  11. Outcry Over Alleged Soldier Assault Resulting In Young Man, Yusuf Shuaibu Adamu's Death In Kano

  12. Media Personality, Toke Makinwa Reveals She Wants To Start Fellowship Group

  13. Liverpool v Tottenham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  14. Chelsea v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  3. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  6. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  9. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: